Story

Papalliano

0 fans

Papalliano


3:34

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Na buy we dey buy, we no dey rent
And if you do anyhow you go collect
So you better come correct
Omo ologo le mi je o je o je o
Papalliano ITIGO

Baba wey dey for heaven
Hello hello hello hello
Baba abeg answer from heaven
Pick up my call ooooo
This your pikin ground never level
Never level o never level o
Na my time thunder fire the devil
Cos Baba you're morethan capable
Je kin ri ba ti se
Make my friendship with sapa to end o
Baba give me better connect
Make i no come be slave to my mates
Because this life e no easy e no easy e no easy e no easy e no easy e no easy
Give me money wey no dey finish no dey finish no dey finish no dey finish no dey finish no dey finish

Me sef wan to dey ball with efizzy
To make my mama proud make she happy
Make your blessings dey fall on me
And Baba God you fit take all the glory

I wan to dey ball with efizzy
To make my mama proud make she happy
Make your blessings dey fall on me
And Baba God you fit take all the glory ry ry ry ry

Give me stardom
Atan ka ri aye
With better living make bad belle people dey stand down
Ko gbe mi trabaye
Kira kita o ma ki n dola o
Except na the person wey you bless
Father father answer my prayer
From grass to grace story
Make my matter be the thing wey dem dey talk about o
Make the money plenty enough to throw around o
I wanna travel round the world just to galavant o
Make the enemies choke when the money dey loud
Baba loke show me the way
From glory to glory is all i need
Have mercy on me fa mi soke
No make my enemies come dey laugh me
Cause the life e no easy e no easy e no easy e no easy e no easy e no easy
Give me money wey no dey finish eh eh eh

Cause me sef wan to dey ball like Wizzy
Make dem begin dey call me OBO padi
Make your blessings dey fall on me
And Baba God you fit take all the glory
I wan to dey ball with efizzy o
Mama proud make she happy
Make your blessings dey fall on me
And Baba God you fit take all the glory ry ry ry ry

Like Burna boy when your blessing touch am
Him twice as tall
Street king feeling like Baddo
I still dey pray till my own go come

Cause your blessing na double double
Make all your blessings dey fall on me
When your blessings dey come keep me humble Baba
Baba you fit take all the glory
Gbemi leke make i jump every huddle
Make all your blessings dey fall on me
Eledumare can never ever fumble
Baba you fit take all the glory

Doju ti esu
Loruko Jesu
Mo wo le mo ke pe Jesu
Emi a duro ti Jesu
Aye o fe ni foro
Lo ju araye ko fun mi loro so
Cause we know aye gbo gbon
Lo ju elegan je k'ogo mi po gan

And change my story
Make e be super story
Make enemies get jedi
Everytime we celebrating

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: William Abu

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Story Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Story Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13748704/Papalliano/Story>.

    Missing lyrics by Papalliano?

    Know any other songs by Papalliano? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Micheal Jackson's last song?
    A You are not alone
    B This is it
    C Heal the world
    D Earth song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Papalliano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!