My kind

Boi Sagzy

0 fans

Boi Sagzy


2:52

 Struggling with My kind? Become a better singer in 30 days with these videos!

Looki my facyy wellu wellu
I no be pastor
I be bad boy
Wey get gbedu
Anything wey you want
I give am to you
Just check the menu menu
Tell me if you wanna dance
Ka gyrate
E don set mma gbe eh trabaye
Kinon wi
Kinonwaso
Telle mi jaye
I'll show you no regret
This this no be play play
When I'm outside
Kajaye Monaco
Ohh Palazzo
You body bad
Dey make me go physco
Baby baby collabo In music
Kosare gba Claro
Gba Claro ohhh
GBA Claro
Nobody fit make me go Sanko
I fit to high
But I no fit kpai
For this life
Say me I still Dey try
Shey na tonight
Abi tomorrow sha
Wey me go blow
My nigga wan Dey sha
I say this no be joke
everyday man Dey hustle
And the hustle no belie
But sometime me I know
Say if na life Dey do me
Or these things comes natural
Them say them no dey Telli pesin
Telli pesin Telli pesin yeah
See my life na biggy lesson
Biggy lesson biggy lesson
Welcome to the street
Where everybody body capping on a repeat
And if you no get
Go go get the money
Cos if you no get the money
You be beast yeah
Hmmm
Na the system
Everybody wan by magic system
Everybody na him holy when its business
No be everybody sorry when it's regret
Kori mi malotako mi rara
Oluwa koma shomi lo dadda o
Lakaaaye you know what is up now
Anybody toba gbori koma chop eh
Looki my facyy wellu wellu
I no be pastor
I be bad boy
Wey get gbedu
Anything wey you want
I give am to you
Just check the menu menu
Tell me if you wanna dance
Ka gyrate
E don set mma gbe eh trabaye
Kinon wi
Kinonwaso
Telle mi jaye
I'll show you no regret
This this no be play play
When I'm outside
Kajaye Monaco
Ohh Palazzo
You body bad
Dey make me go physco
Baby baby collabo In music
Kosare gba Claro
Gba Claro ohhh
GBA Claro
Nobody fit make me go Sanko

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Afolabi Olaide

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My kind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My kind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13752451/Boi+Sagzy/My+kind>.

    Missing lyrics by Boi Sagzy?

    Know any other songs by Boi Sagzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What’s the most-played song of all time on American radio?
    A Stand By Me
    B Yesterday
    C You’ve Lost That Lovin’ Feelin’
    D Can’t Take My Eyes Off of You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boi Sagzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!