KNOW THIS!KNOW PEACE!(KTKP) (feat. Starry twk)

Atomnizzi_ols

0 fans

Atomnizzi_ols


3:52

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tell me what you hating for oh
Never would I fall
Oil on my head oo God oh
I believe I'm so strong
Tell me what you hating for oh
Never would I fall
Oil on my head oo God oh
I believe I'm so strong

It's so dark let there be light oo
Me i dey run from stain as I wear white oo
E pain me but I no fight o
Person wey I dey feed food still dey bite o But I dey alright o
I thank almighty oo
Na him dey protect me day and night o
Oh oh, ah ah
Success no be by height oo, oh oh oh
Times 2 ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me, can you take

You dey play with gun bullet go touch you
You dey wish your brother bad karma go wound you
If you rich dem go hate if you poor dem no go rate you
Eleshe toh ju eseh mo Pe eshe ma ba owun
As you wish me well GOD would bless you
Toba de wish me bad he would mess you
As you stream my songs inumi madun
You say you gat me Omo I gat you

Know this and know peace
Don't wish your fellow man down u will
Know peace
Because I good wofe shemipa God forbid
I dey my day like dende as you can see
Know this and know peace
Don't wish your fellow man down u will
Know peace
Because I good wofe shemipa God forbid
I dey my day like dende as you can see
As you can see

Times 2 ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me, can you take

This life be like beans wey no go ever near water
Buh mo promise Pe gbogbo battle ni ma conquer
I believe in myself and it makes me grow stronger
So ko ye eh, soul mind ati body mi ni mo render
Small price unlimited payment guy beware
Eledumare batifeori stamp ehbe
I hold my God tight and we don't panic here
Can you f*ck with the devil as we dey do for
Here

Know this and know peace
Don't wish your fellow man down u will
Know peace
Because I good wofe shemipa God forbid
I dey my day like dende as you can see
Know this and know peace
Don't wish your fellow man down u will
Know peace
Because I good wofe shemipa God forbid
I dey my day like dende as you can see
As you can see

It's so dark let there be light oo
Me i dey run from stain as I wear white oo
E pain me but I no fight o
Person wey I dey feed food still dey bite o But I dey alright o
I thank almighty oo
Na him dey protect me day and  night o
Oh oh, ah ah
Success no be by height oo, oh oh oh
Times 2 ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me  Can you take times 2
Ah Ah, uh uh times 2
Wetin you wish me, can you take

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Johnson Oluwaseyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KNOW THIS!KNOW PEACE!(KTKP) (feat. Starry twk) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KNOW THIS!KNOW PEACE!(KTKP) (feat. Starry twk) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13761487/Atomnizzi_ols/KNOW+THIS%21KNOW+PEACE%21%28KTKP%29+%28feat.+Starry+twk%29>.

    Missing lyrics by Atomnizzi_ols?

    Know any other songs by Atomnizzi_ols? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Is this love...? That I'm..." (complete the missing lyrics)
    A Feeling
    B Leaving
    C Dreaming
    D Believing

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Atomnizzi_ols tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!