Parachute

Boi VanDee

0 fans

Boi VanDee


3:32
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Boi VanDee
Everyday I dey work ooh
Bad belle people dem dey talk ooh
Many challenges dey my front ooh
Forgive me mom I went where you said I should not go
All the shit I did were a lot ooh
Carry Amaka, Folake and Zainab ooh
If you die a poor man, na your fault ooh
Ki otutu ma mu mi, all my guys dem dey hot ooh
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself
Make nobody bobo mi ooh
Make nobody bobo mi ooh
No be lie
I dey work dem dey hate me
Nse lo ro mi pin, underrate me
Tell me why you hate me
Ma di legend kin to pe 80
Sho le? baby, sho le?
Ko le
Mo ti shalaye, baby sho ye??
Ko ye
Sho le? baby, sho le?
ko le
Omotena baby sho le??
Sho le? baby, sho le?
O le
Mo ti shalaye, baby sho ye???
O ye
Sho le? baby, sho le?
Na person wey dem catch dem dey call ole
Everyday I dey work ooh
Bad belle people dem dey talk ooh
Many challenges dey my front ooh
Forgive me mom I went where you said I should not go
All the shit I did were a lot ooh
Carry Amaka, Folake and Zainab ooh
If you die a poor man, na your fault ooh
Ki otutu ma mu mi, all my guys dem dey hot ooh
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself
A mo pe o fe blow, o fe wa motor
Calm down, iwo naa wa ma hot ooh
Food e no dey dey for our pot ooh
But base on believe, Kano Pillars go beat Porto FC
Pour me Hennessy for my cup ooh
Eni to ba towo bo ina mi, o ma shock ooh
Life fvck me up twice, I no talk ooh
So if you ain't talking money bros I no talk ooh
Bros I no talk ooh
Sho le? baby, sho le?
Ko le
Mo ti shalaye, baby sho ye??
Ko ye
Sho le? baby, sho le?
Ko le
Omotena baby sho le??
Sho le? baby, sho le?
O le
Mo ti shalaye, baby sho ye???
O ye
Sho le? baby, sho le?
Na person wey dem catch dem dey call ole
Everyday I dey work ooh
Bad belle people dem dey talk ooh
Many challenges dey my front ooh
Forgive me mom I went where you said I should not go
All the shit I did were a lot ooh
Carry Amaka, Folake and Zainab ooh
If you die a poor man, na your fault ooh
Ki otutu ma mu mi, all my guys dem dey hot ooh
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself
I just won flex myself
Everyday I be dey check myself
I just won flex myself
I can't fall in love no fit stress myself

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ekwunife Chisom

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Parachute Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Parachute Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13772753/Boi+VanDee/Parachute>.

    Missing lyrics by Boi VanDee?

    Know any other songs by Boi VanDee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which DaBaby album has the following cover?
    A Baby Talk 5
    B Baby on Baby
    C Kirk
    D Blame It on Baby

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boi VanDee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!