Pray for me

Newlife

0 fans

Newlife


#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

#INTRO
Oh no oh no oh no
Hmm oh no no no
My eyes don see shege banza (eh)
Hibeekay on the beat o
Mr newlife on the mic o
Oh no oh no

#CHORUS
Mama pray for me
Papa pray for me
Water don full my eyes oo
Which time wey I go blow
Which year wey I go shine
Time don dey go
Time wait for no man
Family pray for me (iyeee)
Friends wish me well oo (iyeee)
Water don full my eyes oo (iyeee)
Which time wey I go blow (I swear me I no know)
Which year wey I go shine (I swear me I no know)
Time don dey go (True talk)
Time wait for no man (I say true talk)

#VERSE
They call me newlife
Them call me newlife
E don tey wey I don dey chase my music
No be today o
That's why I dey call all my friends and family
Make them come around
Before something go happen
E be like sey I wan kolo
Just pray for me
Everybody pray for me
Cause water don full my eyes
Man pikin dey confuse
I need someone to check on me
Somebody check on me

#CHORUS
Mama pray for me (iyeee)
Papa pray for me (iyeee)
Water don full my eyes oo (iyeee)
Which time wey I go blow (I swear me I no know)
Which year wey I go shine (I swear me I no know)
Time don dey go (True talk)
Time wait for no man(I say true talk)
Family pray for me (iyeee)
Friends wish me well oo (iyeee)
Water don full my eyes oo (iyeee)
Which time wey I go blow (I swear me I no know)
Which year wey I go shine (I swear me I no know)
Time don dey go (True talk)
Time wait for no man (I say true talk)

#VERSE
Somebody tell me
If this music thing na for me
Somebody tell me
Cause I'm loosing my mind
I don work taya
I don go mantain of fire
Oluwa answer my prayer
Make my hustle no go in vain oo
See I don work tayaa
I don go mantain of fire
Oluwa answer my prayer
Make my hustle no go in vain oo
Make I no go dey rob oo
Cause I no wan go to jail oo

#CHORUS
Mama pray for me (iyeee)
Papa pray for me (iyeee)
Water don full my eyes oo (iyeee)
Which time wey I go blow (I swear me I no know)
Which year wey I go shine (I swear me I no know)
Time don dey go (True talk)
Time wait for no man(I say true talk)
Family pray for me (iyeee)
Friends wish me well oo (iyeee)
Water don full my eyes oo (iyeee)
Which time wey I go blow (I swear me I no know)
Which year wey I go shine (I swear me I no know)
Time don dey go (True talk)
Time wait for no man (I say true talk)

#OUTRO
Yo yo yo oh no no (iyeee)
Oh no no no no no no (iyeee)
Life e no easy for man o at all o (iyeee)
E no easy for man o (I swear me I no know)
Somebody check on me (I swear me I no know)
Newlife say so (True talk)
Hmm hmm hmm hmm hmm hmmmm (I say true talk)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Nwala Uzoma

Lyrics © Newlife

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pray for me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pray for me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13780743/Newlife/Pray+for+me>.

    Missing lyrics by Newlife?

    Know any other songs by Newlife? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Dennis DeYoung is more known as a member of which band?
    A The Hollies
    B Styx
    C Stryper
    D Air Supply

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Newlife tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Pray for me

    »
    • Mary, Queen of Scots