Pain
Survival
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh... Survival Dey here so Oh... oh...ooo yeh Baba God take this pain away, I be dey beg u for days, I be dey beg for days Abeg take this pain away, baba take this pain away Cos I be dey beg you for days, I be dey beg you for days oh Make I no lack on daily On a, on a daily Make I no lack on a daily As you start finish Make I no lack on Day..., day..., day..., day..., day... Day..., day..., day..., day... E don tey wey I don dey beg oh, only you I don dey beg oh Me I no fit get another God Please stay close to me Cause all this enemies They wan see me see finish Jezebel dey on the way They wan deceive me Original major, major Original major, major I dey call on God, major, major I dey call on God, major, major Me money long o, major, major See as i take am major, major No matter the money eeh major, major I still dey go go major, major I'm f**king f**king free major, major Me I no do gara gara major, major Me see me life now major, major Me don change for life major, major Gettin money money yo major, major make I take am low key major, major This time around i don learn their tactics No one can do me bad thing But me I get the supplement, supplement And I get so many ability So me i go take them down Baba God is charge now Nothing dey fit do me Baba God is charge now Original major, major Original major, major They no see me far, major, major Me gone far ah, major, major They no go see me at all, major, major Baba God tell you, major, major
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Pain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13799165/Survival/Pain>.
Discuss the Pain Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In