Mami (Gimme Your Love)

Only1Jbm

0 fans

Only1Jbm


3:14

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Huh huh huh
Huh huh
Huh huh huh
Say na wetin be this?

Say na wetin be this oh
Shey you go bear my kids oh
Fine girl with dimples
Baby why you fine like this oh
I wan touch your nipples
Touch it while you sit pon it ooo
Na you dey make my pain go
Baby girl I no go let goooo whao

Fine girl oh why you fine like this
Omalicha baby
Girl you too fine and you know ooo
Fine girl oh why you fine like this
Omalicha baby
Girl you so fine and you know ooo

Mami mami mami mami
I be looking for you mami
I be looking for you
Mami mami mami mami
I be looking for you mami
I be looking for you

Gimme your love
Your love and attention
Your love and attention
Your love and attention
Babyyyy
Gimme your love
Gimme your love and attention
Your love and attention
Your love and attention

Girl the love wey I get for you will last a thousand years
I've been loving you for a long time
I've been loving you a long time, yeah
Girl the love wey I get for you will last a thousand years
I've been loving you for a long time
I've loving you loving you for a long time, girl

You gimme your love even though I don't deserve it
I know I fucked up and still you still forgive me
What will I do without you my chargy
You my chargy
What will I do without you my chargy
You my chargy

Say you done burst my eyeglass
I wan go see your elders oh
Pay your bride price
Na you be the type wey I want for my life
Kele say you done Burst my eyeglass eyo
Wan go see your elders
Pay your bride price
Na you be the type wey I want for my life

Mami mami mami mami
I be looking for you mami
I be looking for you
I be looking for you
Mami mami mami mami
I be looking for you mami
I be looking for you
I be looking for you

Gimme your love
Your love and attention
Your love and attention
Your love and attention
Babyyyy
Gimme your love
Gimme your love and attention
Your love and attention
Your love and attention

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Joshua Brown

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mami (Gimme Your Love) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mami (Gimme Your Love) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13835004/Only1Jbm/Mami+%28Gimme+Your+Love%29>.

    Missing lyrics by Only1Jbm?

    Know any other songs by Only1Jbm? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Ten2Five
    B Mocca
    C Sore
    D Endah N Rhesa

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Only1Jbm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!