Healer

olamagik

0 fans

olamagik


3:09
#1

 Struggling with Healer? Become a better singer in 30 days with these videos!

God is my healer
God is my healer

Chorus
Emotional gangster I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer

Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba

Verse one
Free my body and soul
Free my body and soul
From negative energy
From negative energy
Dem say I no belong
Dem say I no belong
But me no let dem buga mi noo o
See
I be living Wabi Sabi
Sabi
Do my thing me faji
Faji
If dem wan play politics
Litics
My sabinus don sabi o
Ki won ma lo ta epo si ala mi o
Ooh ooh ooh ooh

Chorus
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer

Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba

Verse two
Wetin man go do
For this kind zoo
Say na turn by turn
So me I dey for queue
I get some kind things you'd do
Wey you no go fit undo rara
Brother take am easy jeje
No go dey mumu yourself rara

Chorus
Emotional gangster I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer

O yo o God is my healer

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olayinka Ogunleye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Healer Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Healer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13835987/olamagik/Healer>.

    Missing lyrics by olamagik?

    Know any other songs by olamagik? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The real name of Bruno Mars is?
    A Peter Diego Hernández
    B Bruno Esteban Diaz
    C Peter Gene Hernández
    D Bruno Gene Hernández

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    olamagik tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Healer

    »
    • Treasure of the Four Crowns