Whiskey

Subwae 3065

0 fans

Subwae 3065


3:18

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah
WaE
3065
Yeah
A little whiskey for the brother man
A little henny for the brother man
Roll the Mary j for the brother man
Cause plenty things Dey wey dey bother man
I just Dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make i reap yea
Cause wetin you sow
You go reap
I just Dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make I reap yea
Cause wetin you sow you go reap
Na who wear shoe no where e Dey pain am
Abeg no Dey reason me like a lazy man
E work for you no mean say I no Dey try
Just do your own thing make I do mine
Every aboki with en own kettle
For the less me I no fit settle
Am a lion me no fear nothing
In the jungle me no fear nothing yeah
A little whiskey for the brother man
A little henny for the brother man
Roll the Mary j for the brother man
Cause plenty things Dey wey dey bother man
I just dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make I reap yea
Cause wetin you sow you go reap
I just Dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make I reap yea
Cause wetin you sow you go reap
Dey no fit talk me down
No let them talk you down
You no fit talk me down
No let them talk you down
You no fit talk me down
No let them talk you down
They no fit talk me down
No let them talk you down
A little whiskey for the brother man
A little henny for the brother man
Roll the Mary j for the brother man
Cause plenty things Dey wey dey bother man
I just Dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make I reap yea
Cause wetin you sow you go reap
I just Dey go o
Jeje jeje
I know say e no easy o
Rara rara
I just Dey sow o
Make I reap yea
Cause wetin you sow you go reap

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ezeh Chidera

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Whiskey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Whiskey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13882972/Subwae+3065/Whiskey>.

    Missing lyrics by Subwae 3065?

    Know any other songs by Subwae 3065? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Ritchie Valens
    B Buddy Holly
    C Del Shannon
    D Frankie Valley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Subwae 3065 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Whiskey

    »