Cover Me
Korede Bello
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
As I start my waka today Oluwa guide my way As I dey grind just to feed my family Oluwa bamise I no dey find anything wey no find me Me I dey my lane When you see blessing locates me No be by mistake As e no easy for you (for you) Na so e no easy for me (for me) Sugbon mo raanu gba Morire Mo Korede If God be for me Tell me who can come against me Na Oluwa dey cover me Oyin momo Oyin momo Amen Plenty money o Nowo nowo o Amen Alafia Alafia Amen Na Oluwa dey cover me Commot house and I go hustle I thank God say I come back o Some people no reach house No be say na me pray pass o No be say na me do pass o Na God say make I jump pass Jump and pass o As e no easy for you (for you) Na so e no easy for me (for me) Sugbon mo raanu gba Morire Mo Korede Now I no dey worry Billionaire, no be audio money Na Oluwa dey cover me Oyin momo Oyin momo Amen Plenty money o Nowo nowo o Amen Alafia Alafia Amen Na Oluwa dey cover me If I do mistake my brother Make you no change am for me Me sef I be human being Me self need support Shey because say I no talk I dey reason many things Me sef I be human being o Me sef need some love
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Cover Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13930174/Korede+Bello/Cover+Me>.
Discuss the Cover Me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In