Hard Girl, Hard Guy

Korede Bello

0 fans

Korede Bello

Korede Bello (born 29 February 1996) is a Nigerian singer and songwriter. He signed a record deal with Mavin Records in 2014. Bello is best known for his hit single "Godwin", a semi-gospel and pop song which became a national anthem and topped many music charts across Nigeria. more »


3:08

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You see yeah
All this forming that you're forming
I already know what's going on

Shey dey form hard girl
But on the inside she's a sweetheart
She dey, tell all the man dem make dem park well
She dey form hard girl now
She been hurt so many times
Say this love something, she no dey do again

'Cause she no wan cry
She no wan cry
Hard girl hard girl no dey cry
She don't even wanna try
She don't wanna cry
Hard girl hard girl no dey cry

But if e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Yawa

Sisi mi
Can I get a minute
Hmm more than a minute
'Cause the loving no dey finish
The loving no get limit
I no say you dey feel it
Oh yeah oh yeah
You should let me take care of you
You should let me dey there for you
Promise I'll be faithful and true

I'll never make you cry
Never make ya cry
Hard girl hard girl no dey cry
You should let me try
Should let me try
Hard girl hard girl no dey cry

If e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa

Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me take care of you
Kosohun ti o yawa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Korede Bello

Lyrics © ONErpm

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hard Girl, Hard Guy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hard Girl, Hard Guy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13930270/Korede+Bello/Hard+Girl%2C+Hard+Guy>.

    Missing lyrics by Korede Bello?

    Know any other songs by Korede Bello? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Money for nothin' and ________ for free."
    A rings
    B chips
    C chicks
    D drinks

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Korede Bello tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!