On God

Jay blondex

0 fans

Jay blondex


2:45

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Aswear na many times wey I don dey try the process, but is not working
And everyday me I dey for my grind non stoppin just to get this money
See my brother time no dey to dey check
So I tied my business for my neck
And Ibi ti madee, ni madee laye mi oo, I know e sure for me

I dey pray cus oluwa ni kan lolesey oo
And I believe one day the story go change
Don't wanna go through much pain before I gain
Been struggling and praying for better days so my Nigga
Don't call me if e no dey pay oo
I gat so many bills I have to solve ni mo shey sa nle
Eii yeh yeh
Ki oluwa bamishey
Don't pass me bless my hustle in every way

I know dem be waiting for me say make I flop
Buh Dem gonna wait till kingdom com
It been a long time, ti mo ti nba bo
Oun tio ju Tori, enu ko leso
Adura mummy nikan lo n gbebo
Agba bi owe o shey ri Kio wa so
Nobody, no helper, and no sponsor
All man for him self, everythings on God

I do my things on God
Me I no fit run away from God
Many many things don sup
Buh who I wan tell, all my hope on God
We grind everyday, non stop
On believe one day say my time go come
Many many things don sup
On believe one day l go reach there

Dem tell me everything is turn by turn
What tomorrow hold ko se ni tole soo
Mama tell me son keep doing what you love
Say Very soon dem go hear me voice one day

Say life is about turn by turn
What's tomorrow hold, oluwa lo le soo
Many tryna write me off
But wetin go be go be unless dem kill God

I know It's my fears buh I go face oo
Make another man no run my race o yeah
Person wey no suffer can't relate o yeah
Every morning, night and everyday no holiday
Man go give all what e go takes o yeah
Everything I do make e dey pay me o yeah
Forever and ever me I pray oh
Shine your grace on me make I no fade o yeah

I know dem be waiting for me say make I flop
Buh Dem gonna wait till kingdom come
It been a long time, ti mo ti nba bo
Oun tio ju Tori, enu ko lesoo
Adura mummy nikan lo n gbe bo
Agba bi owe oshey ri kio wa so
Nobody, no helper, and no sponsor
All man for him self, everythings on God

I do my things on God
Me I no fit run away from God
Many many things don sup
But who I wan tell all my hope on God
We grind everyday non stop
On believe one day say my time go come
Many many things don sup
On believe one day l go reach there

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Raji Jamiu

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On God Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On God Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14157588/Jay+blondex/On+God>.

    Missing lyrics by Jay blondex?

    Know any other songs by Jay blondex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "You're So Vain" refers to three men, one of them is...
    A Chuck Norris
    B Warren Beatty
    C Al Pacino
    D Martin Sheen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jay blondex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!