SECURE THE BAG

Skubidoo

0 fans

Skubidoo


3:15

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Dem no wan see me rise
Na pizza I want no Dey give me rice
Flows from above Them no Dey gimme lines Yeah
Oh oh oh
Dem no wan see me rise
Na pizza I want no Dey give me rice
Only credit alert fit to treat me Nice
Me I wan Dey okay before I'm 30
Just only money make me naughty
Wonfe kinfo omo mo fo ti
Sheybi e Lorin mi e koti
(E lorin mi e koti )
Now you don feel ham
Shey u Dey feel ham
I'm blind now I can't see
Just only money fit make me see Yeah
Now you don feel ham
I'm sure you still Dey feel ham
SID gbalu yen
Nkan eyokan timo le gbenusi Lowo
Bro Secure the Bag
Wetin I Dey find Kudi ni sha
Only money fit to avoid FIPA
Wetin u Dey find sheybi owo ni sha ooo
Before you go dey Horny
(Secure the bag)
O fe toju mummy
(Secure the bag)
If you no get Money
(Secure the bag)
So that life won't be boring
(Secure the bag)
Before you go dey horny
(Secure the bag)
O fe toju mummy
(Secure the bag)
If you no get Money
(Secure the bag)
So that life won't be boring
(Secure the bag)

Olowo no Dey lie , Talika lo n Wa scope
Ko order chicken O lo n Wa stove
Money na boss Money na boss
Tobafe shagba owo yii no be by force
Owo enu kinihun yen Awamayo
Sheybi e l'ori niwa wipe awa mayo
Oro wa te deti si e ma gbo
Aso poverty yen lawa Mabo
(Temani pe Opor)
Kawashati pawo Ayewada
Omo igboro tawa o lema waja
I ain't got nothing to lose , the only Luiz wey I know na David omo Arsenal
Talo fe foribe, Who's that
Tobati joro owo ni Cool chat
Do you know what I mean Cool cash
Gbowo misalo You Die
Bowun e fi 9ja le kosalo s'abidjan
Matic wan bi Wo moni'Bon
Shawon eruku lofe pe Moniwon
Poka soju okan won Wonle rina
I wan make money kinto 30
Ti moni sex motunperami ni Virgin
Toba ni problem Shey Idi loma gunni
Kose tabe Owo lomo okunrin
(Bobo jara E )

Me I wan Dey okay before I'm 30
Just only money make me naughty
Wonfe kinfo omo mo fo ti
Sheybi e Lorin mi e koti
(E lorin mi e koti )
Now you don feel ham
Shey u Dey feel ham
I'm blind now I can't see
Just only money fit make me see Yeah
Now you don feel ham
I'm sure you still Dey feel ham
SID gbalu yen
Nkan eyokan timo le gbenusi Lowo

Kudi ni sha
Sheybi owo ni sha oooo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ALAO Ibraheem

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the SECURE THE BAG Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "SECURE THE BAG Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14353178/Skubidoo/SECURE+THE+BAG>.

    Missing lyrics by Skubidoo?

    Know any other songs by Skubidoo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch rapper?
    A Lars Vaular
    B Kraantje Pappie
    C Snelle
    D Lil Kleine

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Skubidoo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!