Money is a must (raba)

Javalley koda

0 fans

Javalley koda


3:19

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I hear say u no work
U say U don tire
I hear say u dy bench
When ur friends be baller
Other niggas chase dem booty
While we chase dollars
Money can turn u into a monster

I swear to God
To God
To God , to God , to God

Baby shey u go surprise me tonight
Mke dem start to dance
To dance,
To dance, to dance till dem go feel alright

Ongbono, ongidi gon
Married to the game
Omo kilon so
Even on my worst days me no foor
Baby what's up

She tell me hang on baby
I don't know how to say this
I dy chase big bag
I no dy look back
Shey u no say human being bad

Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the raba
Who no want get the paper (eh eh eh )

Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the dollar
Who no want get the get the raba (eh eh )

As original
Dem think say na criminal
Oju ti dirty omo Shey u dy feel me now
This one no b cinema (ah ah )

Baby compose
U suppose to know say e getti purpose

This life nobody wey no go lose in one or two tins wey you dey do

Life na jeje no dey over do
This whores no dey put me in the mood no more
Moti sofun won
We ain't gonna stop till we reach the top

Salute ur master
Yè ma gara
Gbafun muri ni gbafun bada
Baby girl me I fit be your bouncer
Oya answer
Baraka for d muller.......


Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the raba
Who no want get the paper (eh eh eh )

Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the dollar
Who no want get the get the raba ( eh eh )


(Bravedon)

Ohhhhh naaaa
I no fit dull am oh
The money dey my mind I know
So bad man I dey run am daily
Every day by day for the road
I no fit dull am ah
Oluwa wire the aza
Say my nigga we no fit dull am
For this chemistry
The money piling piling
Me and my guys no dulling dulling

Remember back then wey
Dem shenk us oh
Back then say
Dem no send us oh
The money dey my mind
I dey ride am oh
Na Bugatti and Ferrari na e Dey mind
Say na big big things
I dey think all days oh
Me I no fit spoil your own ohh
Bad man dey base on him lane ohh
Me I no dey stress no man ohh


Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the raba
Who no want get the paper (eh eh eh )

Who no want get the get the mullar
Who no want get the get the dollar
Who no want get the get the raba ( eh eh )


Outro
Run am o
Oluwa run am o (eeh eeh)
Run am o
Oluwa go run am o.....

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: SODIQ Olamide

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Money is a must (raba) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Money is a must (raba) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14353386/Javalley+koda/Money+is+a+must+%28raba%29>.

    Missing lyrics by Javalley koda?

    Know any other songs by Javalley koda? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Come as you are, as you were, as ____________."
    A you want me to be
    B I want you to be
    C you want to believe
    D I want to believe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Javalley koda tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!