Metro

Dollah Boi

0 fans

Dollah Boi


2:39

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I look like metro 
Metro metro
Boom boom
Boomplay like naeto
Naeto
10 over 10 like naeto
Craze like tonto
Plus Iyabo ojo combo
Dollah Boi Osundi Owendi
Owendi
Wait me
I go deliver


Say you go know
Wen we enter the place
Everybody make way

Say you go know
Anywhere dem call my name
Pretty gals Dey fine me

Say you hear am
When the money Dey talk o
Gals de pay attention

Big boys no Dey talk
Na the money Dey talk
And gals Dey pay attention

Bia wey te ego
Take go
Carry me Dey go where I no no

No mistake o
Jesu
I No go leave toto go Dey zuck nyash
Nwannem biko
Aham dulilah God big o

In the name of Jesus
I be church boy
I dey use my sense
Before dem use me

See dem see dem
Dem dey come back again
For my freedom
Freedom
Dem dey lie me again

I be sinner sinner
Me I no dey pretend
I dey gboli gboli
Gboli 100%

you go know
Wen we enter the place
Everybody make way

Say you go know
Anywhere dem call my name
Pretty gals Dey fine me

Say you hear am
When the money Dey talk o
Gals de pay attention

Big boys no Dey talk
Na the money Dey talk
And gals Dey pay attention

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: TIMOTHY FOGLE, RICHIE SUNDAY

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Metro Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Metro Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14405160/Dollah+Boi/Metro>.

    Missing lyrics by Dollah Boi?

    Know any other songs by Dollah Boi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Rebels
    B Callgirl
    C Famous
    D Pleasure

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dollah Boi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Metro

    »