The Way

Cazulee

0 fans

Cazulee


3:46

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Awn-nn, aah-ahh, aah-ehhh
Cazulee, ahh
Ah-eh, aah-eh
Ahn-aah-ehh-hee
Uh-yee-uh-ah
Ee-hh
I want be the son wey go make mama proud
But after the school n- gat no job
Na why you see many n- they do f-
Because they believe that's only weapon
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make he no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone
But he no go good make I die young
So every time man have been bombing
Mack zugabe self don know me
Anytime wey me I log in
E say make I prove if I'm from Turkey
VPN nord na my token enn
If you know say you fit talk it
No be my fault but I'm making an Effort
To make money buy Benz for mommy
'Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the say
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na waiting I gain?
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion)
I park all my things on my nylon (all my things on my nylon)
Have been say make bygone be bygone, ahh-eh
But e no go good make I die young
So me I park all my load and I face my fears
Make another man no take my share
I promise my mom then I beat my chest
And I want to fulfil all the things I said
Many things wey use to burst my tears
Whenever me think about myself
Na why you see me de sip my beer
Make another person no come take my joy
Have been de reason to give up, oh-no-oo (been de reason to give up)
But I gat hope when I look up (gat hope when I look up)
Many, many things man de think of (many, many things dey for gbedu)
I carry my gin then I sip up oo, ah-ah-ehh
'Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to foll the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion)
I park all my things on my nylon (all my things on my nylon)
Have been say make by-gone be by-gone, ah-ah-ah-eh
But e no good make I die young
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my lyon
Have been say make by-gone be by-gone
But e no go good make I die young

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: MOSES MATTHEW

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the The Way Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "The Way Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14542779/Cazulee/The+Way>.

    Missing lyrics by Cazulee?

    Know any other songs by Cazulee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was happy in the haze of a drunken hour, but ______________"
    A Heaven knows I'm missing him now
    B Heaven knows I'm moving on now
    C Heaven knows I'm miserable now
    D Heaven knows I'm managing now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cazulee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    The Way

    »
    • Dave Chappelle's Block Party