Mama
Wizkid, Tekno
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I nor get e money when I come lagos Na my dream and my hustle and I thank jesus My 'tory go inspire you, but e nor mean say Say you nor go hustle Say you nor go struggle o Eh, mama Mama tell me say Pikin ooo, one day you go blow Alhaji tekno Eh-eh, mama Mama tell me say My pikin ooo, one day you go blow She say, onyeoma, she say You go blow like trumpet (Paranran-paran-ranranran) Say you go fire like rocket (Paranran-paran) The only way we fly na private e-oh We nor dey shit for public toilet You nor dey clean yansh e-oh I swear say for ojuelegba I swear say dem know my story Then when I dey for zanga Swear say dem know my story Nobody send when I start with banky w But right now say na starboy starboy Now girls move tinga-linga-ling God bless me, I bless mama pocket Say right now I don dey blow like trumpet e-oh (Paranran-paran-ranranran) I don't need to blow my trumpet (Paranran-paran-ranranran) Dem be plug but na we be the socket (Paranran-paran-ranranran) Money dey for bank, e dey for pocket e-oh (Paranran-paran-ranranran) We dey use am clean yansh ooo I nor get e money when I come lagos Paranranranranran Na my dream and my hustle and I thank Jesus My 'tory go inspire you, but e nor mean say E nor mean say Say you nor go hustle Say you nor go struggle o Eh, mama Mama tell me say Pikin ooo, one day you go blow Alhaji tekno Starboy, number one Eh-eh, mama Mama tell me say My pikin ooo, one day you go blow She say, onyeoma, she say You go blow like trumpet (Paranran-paranranpamp-paranran) Say you go fire like rocket (Paranran-paran) The only way we fly na private yowa We nor dey shit for public toilet You nor dey look face e-oh Day by day So we hustle So we hustle December to December Na so we struggle Day by day So we hustle So we hustle But if you work hard If you work hard o Everything gon' good Everything gon' good Money nor dey when I come lagos e-oh Na my dream and my hustle and I dey serious My 'tory go inspire you, but e nor mean say Say you nor go hustle Say you nor go struggle o Say right now I don dey blow like trumpet e-oh (Paranran-paran-ranranran) Say you go fire like rocket (Paranran) The only way we fly na private yowa Fly na private ooo Money dey for bank, e dey for pocket e-oh We dey use am clean yansh ooo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Augustine Miles Kelechi, Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1645447/Wizkid/Mama>.
Discuss the Mama Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In