Run My Race
Burna Boy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Alright On the scene Aristokrat records Ehn ehn quen quen to roro International label o ehn ehn Quen quen to roro International label o Yea yea wetin dey sup When i dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out ask them Who no know me Oluwa burna Fun won ni flows won pe mi mr lover lover Omoge meji ni backseat ninu hummer Mo fe lo clubbing mo de gbe won losi aura Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now i don feel irie oya na oya na Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Nigboro won ti so mi di kingpin Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin Awon omoge yapa lori blackberry pinging Awon to ti darugbo dey say what are you singing Unhhh Modupe lowo jesu Won ko mi je bi amala ati ewedu Enemies won fe ni won pa mi but won able Mi o n she omo kekere won gbe mi ni cradle My guy me no send whether you like me or not If you no like me my brother no be by force Gone are those days we dey wear the same clothes Mo n jeun da da plus myself dey chop Wetin dey sup When i dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out oooo Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now i don feel irie oya na oya na Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Quen quen to roro International label o ehn ehn Quen quen to roro International label o Quen quen to roro International label o ehn ehn Quen quen to roro International label o Who no know me Oluwa burna Fun won ni flows won pe mi mr lover lover Omoge meji ni backseat ninu hummer Mo fe lo clubbing mo de gbe won losi aura Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now i don feel irie Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now i don feel irie oya na oya na Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wole Daddy daddy ko wa wole Mummy mummy ko wa wole To whom it concerns Let the old things pass away Oro new era la n so ba yi its lyric call paramedics Je ko ye Oh oh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: DAMINI EBUNOLUWA OGULU, ERIC ISAAC UTERE, DAMINI OGULU, ERIC ISSAC UTERE, PIRIYE ISOKRARI
Lyrics © Universal Music Publishing Group, IMMENSUM MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Run My Race Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2294025/Burna+Boy/Run+My+Race>.
Discuss the Run My Race Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In