Tiwa's Vibe
Tiwa Savage
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Spellz Yeh yeh yeh Listen listen Hennessy for my cup henne dey for body oh Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh Say the ginger go kill somebody oh If you want to touch my body oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh You gat to spend the money Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Bottles must to pop oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Help me spray the money oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo The bottles we pop na moet Shayo ohh ohh shayo Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru Self paid make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey shayo make you comot oh If you no get money make you comport oh Self paid make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey shayo make you comot oh If you no get money make you comport oh Hennessy for my cup henne dey for body oh Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh Say the ginger go kill somebody oh If you want to touch my body oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh You gat to spend the money Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Bottles must pop to oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Help me spray the money oh Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo The bottles we pop na Moet shayo ohh ohh shayo Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru Aunty Sikira Broda Peteru
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: OBADJE BENJAMIN EMUESIRI, TIWA SAVAGE
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Tiwa's Vibe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2294104/Tiwa+Savage/Tiwa%27s+Vibe>.
Discuss the Tiwa's Vibe Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In