Confirm
Falz, Sir Dauda
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up for me rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm oh Better confirm oh better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh you better confirm oh You better confirm ha Internet gangster T'is the first chapter This brother just hammer He collect from one maga He's still Money na him wan dey form swagger Everyday for the thief one for karma So you happy when you log into your online haven And when you're getting richer of another man's saving Stop explaining don't be lazy no excuse you fit give dem No be only una wey be victim of the system No you no be hustler that one no be work sir You wan carry dofu dofu instead make you hustle double Hoping you would realise you're not in a real life You're not sharper than a nigga working in pinstripe Person talk small you left threats in the comment section You never got attention then you tried to flood the You don forget say this person get some God protection Get your ass up before you end up for detention Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up for me rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm oh Better confirm oh better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh you better confirm oh You better confirm ha ha No be say I holy pass No I'm far from that person Every teaching every sermon Every life lesson go surely tell you the same thing My guy this life no be level playing field uhn Just run your own race No double cross another man Everyone no fit get the same speed yeah Mi lo sope mo re fa ra we Ki lo ma womo Dangote For the little wey i get baba God nagode I'm steady grinding because I need to get the pepper Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je So sell plantain today tomorrow buy plantation And fly first class for a nice vacation Getting anyway will teach you to get the wrong way Abi they told you Rome was built in one day Then na scam o better have a plan oh If you don't know you better confirm oh You better confirm Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up for me rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm oh Better confirm oh better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh you better confirm oh You better confirm Ahh ahh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: FOLARINDE FALANA, SIR DAUDA
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, IMMENSUM MUSIC, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Confirm Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2300048/Falz/Confirm>.
Discuss the Confirm Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In