Baba Nla

D'Banj, 2baba, Larry Gaaga, Burna Boy

0 fans

D'Banj

Dapo Daniel Oyebanjo (popularly known as D'banj, born June 9, 1980), is a Nigerian singer-songwriter and harmonica player. He has won several music awards including the awards for Best African Act at the MTV Europe Music Awards 2007,Artist of the Year at the MTV Africa Music Awards 2009. and BET Awards of 2011 for Best International Act; Africa. He adopted the stage name D'banj, a combination of his first name Dapo and his surname Oyebanjo. D'banj is currently best known internationally for his 2012 summer hit "Oliver Twist", an uptempo dance fusion of Afro-Beats and electronic dance music that topped the African charts 2011 and was a top 10 hit in the UK singles chart in 2012 reaching #2 on the UK R&B chart. more »


3:23
68 
#1

 Struggling with Baba Nla? Become a better singer in 30 days with these videos!

Gaaga Musik
Disaster yea
They say me bury mi sef for a rascal
Disaster no grammar
Girl when l go up the real they no come my terrain ah
They ran all of dem for designer
If you see say dem dey find me for the corner
Make you tell dem say you no see me
Cos enter the boat with me
And me pray wit my rosary me
Paranoid totally
Scaring everybody close to me
My name is too fucking noisy
Oh me oh my oh my oh my

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense

No let dem lie to you and bluff
Tell dem say gangster no wear handcuff
Original not another man stuff
Me fans dem ah plenty just like dandruff
So why they won koba mi
Link with the girls them globally
Me cut them bluff man totally
I know say Larry Gaga cover me
Egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ehn oh eh
Baba nla nonsense nonsense naso

I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest
E get as dem go do I no go give dem face
I go dey kuku just dey waka dey arrange my face
I go dey enter the city with happiness
I go dey gather all the people in togetherness
I go dey keep my cool make I no go vex
As guy man dey work see guy man must flex
Make sure say I dey mind my business
Because crazy people everywhere I no like stress
Ehen nowadays I go dey put me first I go dey do my best
I go dey leave the rest
I go dey keep it fresh I go dey wear live vest
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghe ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Bangalee
Larry Gaga

 Struggling with Baba Nla? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: EBUNOLUWA DAMINI OGULU, INNOCENT UJAH IDIBIA, LARRY NOLIANEFO, OLADAPO DANIEL OYEBANJO, OLADAYO OLADERU

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baba Nla Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baba Nla Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2309226/D%27Banj/Baba+Nla>.

    Missing lyrics by D'Banj?

    Know any other songs by D'Banj? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Baba Nla

    164.2K
    1,285     53

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "We're walking on air, we're taking our time. But God only knows this isn't reason or rhyme" are lyrics from which O.M.D. song?
    A Enola Gay
    B Telegraph
    C Tesla Girls
    D Silent Running

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D'Banj tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!