Wanted
Wande Coal
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Black Diamond Black Diamond It's Wande Coal Major bangz Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Cos awalan fowosere Apo apo mo lowo lowo Awaman fowosere Mopo mopo a lowo lowo Eh ye ye ye ye Tell these people say I don come now yeah Tell these people say I don come make dem hear People wey dey talk bad things make dem hear E don tey when I dey do things I no dey see ya Everytime dem dey shake Everytime dem dey want to celebrate Me I don dey thank God say I make am You sef thank God you go make am oh oh oh Balance well and check am So many brothers dem dey player hate Money going round so I rotate Now come on bodyguard make you protect am It is funny how you dey see me Shey na because I no dey jam before Shey na because I don dey break the law But don't forget na me be the key to the door Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Cos awalan fowosere Apo apo mo lowo lowo Awaman fowosere Apo apo a lowo lowo Eh ye ye ye ye Baby my gbedu just dey drop They call me Wande Coal And am moving up up and all the girl start To dey shake their booty non stop Na where I dey work na there I must chop And anytime I dey try to explain To my people say my people dey doubt Dem talk say me I no fit stand Abi na them get when l over understand If you want to try me You can go and chop sand Some people still be looking like life is a joke Instead them to be working And be hustling for the dough My people need to appreciate abi to let me know And all the celebrities they already know So this is what I'm tryna say basically Anytime you see me make You know say money dey No jibiti you go know say money dey If you go GTB you go see say money dey Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Cos awalan fowosere Apo apo mo lowo lowo Awaman fowosere Apo apo a lowo lowo Eh ye ye ye ye See sugar Shebi na very important people we be We no be regular Shebi na game we dey play We go play am the way we dey play snooker Take it easy well easy with my people And e no matter what you say As long as we keep it burning everyday Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Cos awalan fowosere Apo apo a lowo lowo Won gbo mi nigboro And dem dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Dem dey find me nigboro Cos awalan fowosere Apo apo mo lowo lowo Awaman fowosere Apo apo a lowo lowo Eh ye ye ye ye
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: TOMAS BARFOD, KASPER LOVGREN BJORKE, MAGNUM COLTRANE PRICE, PETER BUCH
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Integrity Music, Songtrust Ave, Peermusic Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Wanted Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2334152/Wande+Coal/Wanted>.
Discuss the Wanted Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In