Life [Album]
Ycee, Del B, Slimmz
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hmm mmm mmm Hmm uh no on on Life Yea uh ye ah Ti aye ba she e leshe o E get how life be sometimes E go throw you left right front center Are you gallant Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re Oh ey ey uh nene I don't wanna know know know Wetin eye don see before before Everyman get him hustle We don tey for that trouble Wey don blow C4 Omo I might never go go go Where you don go before before See na you geti muscle But na me get the hustle wey don pay before But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't f*ck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't f*ck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re O G without exposure Mehn na lie e dey lie Young G got that exposure Cus na fly I dey fly I've been through it and I barely survived yeah I've seen it all that's why I'm never surprised Seen a kid lose his mom the same day he arrived They ain't have a heart to heart They ain't even seen eye to eye I've seen a nigga struggle just to get 9 5 Now we gotta work 5 midnight Trying to get right Get it the right way Niggas gotta do everything Bosses want sexual favours Girls getting fully butt naked Just to earn minimum wage I sit here steady looking for clarity Niggas in my comment looking for charity I just take my problems drown them in Hennessy Oh and baba god let my mama bury me But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't f*ck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't f*ck with life Hmmm don't don't don't f*ck with life Say don't don't don't f*ck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re Mr Odee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2336554/Ycee/Life+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Life [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In