Whiskey
Ice Prince, Sunny Neji
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ro sey Hennessy Me I no dey see my enemies Ro sey aii aii Iceprince Zamani Sammy Gyang hey Wanchan guy Dan iskan guy Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back Help me say Ah two thousand and four Bolaji was the main guy My nigga no dey ever comot with the same tie Fly nigga cool cat wey dey make friends If Bolaji no dey the club the party no dey make sense In two thousand and five Bolaji don dey finish school The graduation party bad omo pretty cool See the girl them a dress like Beyonce If Bolaji na your padi e mean say you belong shey In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag He don dey roll among the niggas wey dey form swag He don dey chill among the niggas wey dey pop pass Last thing wey I hear was he was buried in a compound Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai All say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolon no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say I used to know a pretty lady called Elizabeth She been dey jand and me I never get my Visa yet I been dey see am like the apple of my eye Any nigga come around and we go battle till we dis yes If na my Lizzy omo na she wey dey come first And I'm attracted to the booty in the long dress So if na catwalk When she go the Plaza Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex E never tey wey Lizzy travel go America And then I realised America was very far yes All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say Hennessy Me I no dey slip my Hennessy Aiiya mamama eh Mamamama eh Mamamama eh mama Aii yai yai yai Nobody dey do you brother You better think well Its you and now only one way Aii yai yai yai Many people dem don go Where dem dey We no know Many don wear jean be that yea Aii yai yai yai Aiiya mamama eh Mamama eh Mamamama eh Mama eh Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say My generation My generation We take a girl to the room and we tell her Baby undress yourself Yolo Brother yolo no dey bring life back True story What an elder sees sitting down You know the rest
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Panshak Zamani, Sammy Gyang, Sunny Neji
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Whiskey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2348977/Ice+Prince/Whiskey>.
Discuss the Whiskey Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In