Born Broke Die Rich

Orezi

0 fans

Orezi

Esegine Allen (born 28 March 1986), better known by his stage name Orezi, is a Nigerian musician from Delta State. He rose to prominence with his song "Rihanna" in 2013. more »


3:01
37 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ijo ti ya ma no gere
Ma lo no gere
Ijo ti ya ma no gere
Ma lo no gere

Won ni won wa mi
Orezi won wa mi eh eh eh
Orezi fun wa lorin
Oti pe afe party
Ya yo oh oh oh oh ah
Eh eh eh oh oh oh ah

Oluwa make you bless me oh
With money wey no dey finish oh
Alubarika for me and you
As we dey hustle God go see us through
Say ya yo oh oh oh oh ah

I was born broke
But I go die rich
Say I was born broke you know the story
But I go die rich our papa no get money
Say I was born broke but right now we billionaires
But I go die rich

Poor man pikin wey get money
Oke Ira to ogba dem know my story
My pikin no go suffer wetin I suffer
That's why I dey hustle everyday and night
Oluwa bless me make I hammer
I wan build house for my mama
Poverty you must die today
Oghene na your hand I dey o
E don tey I dey hustle dey pray
Baba God make e show me the way o
Yeye yeye yeye ye o

I was born broke
But I go die rich
Say I was born broke
But I go die rich
Say I was born broke
But I go die rich

Ijo ti ya ma no gere
Ma lo no gere
Ijo ti ya ma no gere
Ma lo no gere

Oya gbe soke ko wa le
Omo tena whine am well
Oya gbe soke ko wa le
Omo tena whine am well
Oya gbe soke ko wa le
Omo tena whine am well
Oya gbe soke ko wa le
Omo tena whine am well Milla mix

But I go die rich
See I was born broke Young don
But I go die rich
Small body big engine
Make the money shower like rain
Shout out to every street boy street girl out there
Keep hustling
I was born broke
But I go die rich
I was born broke
But I go die rich
I was born broke Master Sam
But I go die rich

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: OREZI ALLEN ESEGINE

Lyrics © Downtown Music Publishing

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Born Broke Die Rich Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Born Broke Die Rich Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2360336/Orezi/Born+Broke+Die+Rich>.

    Missing lyrics by Orezi?

    Know any other songs by Orezi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Born Broke Die Rich

    19,757
    337     9

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Green Day's longest song?
    A Boulevard of Broken Dreams
    B Jesus of Suburbia
    C Homecoming
    D 21 Guns

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Orezi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!