Amen [Album]
Skales, Tim Godfrey
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Billionaire empire laga laga is okay yes indeed all of it SMJ wawabeat say amen Tim Godfrey wawa Say amen Tim Godfrey aka Luganli say amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen eh eh eh amen amen Last year I bin no get money atall o Everybody wey know me bin say I dey dull o I wake up and drop my new music now everybody just dey shaki body They know that I make music that's why everyday I chop money Everything I do papa God na your grace o Your everlasting favour dey help me run my race o Boys and girls dey whine na na whine na na Mama papa dem dey whine na na whine na na I'm a blessing to my mama my mama I get two hundred million right na na right na na eh eh Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiribo If dem say you no go hammar my guy you hala egerege Dis year dis year everything workout for good Omo you know wonda wetin dem do na so so proof you go dey groove say Dis year dis year you go chop anybody wey try dis Dis year amen amen amen Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Elele dikeke keke dikeke Tim Godfrey kedikeke SMJ nana nana laga laga
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Amen [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2383555/Skales/Amen+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Amen [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In