Where I Come From

Shatta Wale

2 fans

Shatta Wale

Charles Nii Armah Mensah Jr., (born October 17, 1984) is a Ghanaian-born producer and reggae-dancehall musician. He is known by his stage name Shatta Wale, formerly Bandana. His best known song is "Dancehall King", which led to winning the Artiste of the Year at the 2014 edition of the Ghana Music Awards. Wale is also an actor, having appeared in the films Never Say Never,The trial of Shatta Wale and Shattered Lives.Having achieved street credibility in a fairly undeveloped Ghanaian dancehall genre at the time, he achieved popularity with his 2004 single, "Moko Hoo", which features Tinny. Then known in the industry as Bandana, the song earned him a Ghana Music Awards nomination. There afterwards, Bandana went missing in the music circus for nearly a decade un… more »


3:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Pah pah pah pah pah

Where I come from nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom pah pah pah

Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
Lomi ee lomi

Lomi ee ami
Wetin man no see before
Lomi ee lomi pah pah pah

Life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi

Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi pah pah pah
Life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Charles Nii Armah Mensah

Lyrics © Downtown Music Publishing

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Where I Come From Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Where I Come From Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2469630/Shatta+Wale/Where+I+Come+From>.

    Missing lyrics by Shatta Wale?

    Know any other songs by Shatta Wale? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who fired Jimi Hendrix saying he would never be a star?
    A Otis Redding
    B The Yardbirds
    C Little Richard
    D Chuck Berry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shatta Wale tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Where I Come From

    »
    • Twilight Breaking Dawn