African Party
Stonebwoy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover All of the champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up stick it up Everybody knows say we call it short Manna big time bulla See my phone ei dey ring Ebi me dem dey holla say From Kutonuu I enter Duaila international If I wan chop soya my guy I swear I dey count am Dollar Comot for there we be bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with the jet dem dey play with drones Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo Whine for me make I spend my money on you eh Sweet sweetie eh l go spend my money Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover Party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh All of the champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up stick it up Everybody knows say we call it short Manna big time bulla See my phone ei dey ring Ebi me dem dey holla say From Kutonuu I enter Duaila international If I wan chop soya my guy I swear I dey count am Dollar Comot for there we be bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with the jet dem dey play with drones Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo Whine for me make I spend my money on you eh Sweet sweetie eh I go spend my money Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover Party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh Sweet sweeter ah You give me the beat eh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: BRIGHT KWAME APPIAH, LIVINGSTON ETSE SATEKLA
Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"African Party Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2470704/Stonebwoy/African+Party>.
Discuss the African Party Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In