Domot

Runtown

0 fans

Runtown

Douglas Jack Agu (born 19 August 1989), better known by his stage name Runtown, is a Nigerian singer, songwriter and producer. more »


3:13
15 
#1

 Struggling with Domot? Become a better singer in 30 days with these videos!

Baby o o o eh
Lagos to Bangkok
Its Eric Manny
Ehn ehn
Show me the receipt o
Yo piston

Oya shout out to Thomas
We finally famous
Right now my name na comfort ehn ehn
Ifugogwadi comfort ehn ehn
Cause I sell e my song
Oya show me the receipt o
Finally famous
E dey bang e for their domot

Eh ba sha Eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha Eh
Akoba da komona
Zoom zoom zoom
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom ba da

Eh eh I dey kill am
City to city dem feel am. ehn ehn
My music dey fly like wizard. ehn ehn
London to Adiza
Eh eh
Nod her
Shawdy say she want e Runtown
So I tell her baby calm down
The way you whine fit bring a man down
Eh Man down
Shawdy beat the girls dem hands down
Way she whine it down she touch down
Whine am for the oga
Eh

Eh ba sha Eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona
Zoom zoom zoom
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom

Oya take am to the streets
I dey for the domot
Everyday I dey Thank God
Say the boy e dey top chart o
I dey give them quit notice
Na me be their landlord
Lagos to Bangkok
The boy e dey collect e o
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like it ehn ehn
When you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha Eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba

Baby cause e wahala now
Oya what is the matter now
Boys on fire now
Too late to retire now
Oya Caroline
The way you whine is hard to find
Baby don't waste your time
Dont know how you whine
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like e ehn ehn
Way you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha Eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona

Zoom zoom zoom Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Runtown Runtown

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Domot Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Domot Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2476655/Runtown/Domot>.

    Missing lyrics by Runtown?

    Know any other songs by Runtown? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Domot

    948.6K
    3,557     142

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Life is life (na na na na na) Labalab bab bab life (na na na na na)."
    A Blue System
    B Modern Talking
    C Opus
    D Silent Circle

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Runtown tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!