Life Anagaga
Timaya, Mi
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
E crizy iyafo fino Yes yes y'all This is a public service announcement Mr Incredible featured by the one and only Egberi Popsi Number 1 of Bayelsa Enough respect to Jehovah himself Enough respect to Black buddy yes boss Everybody wey dey for street o I hope say una dey feel me o When l keep on hustling People keep on boning People keep on frowning say l dey waste time Nobody believe me only Jehovah just keep me See morning and nite my mama dey pray Say one day l go dey okay When l dey for street the people wanna bring me down See people wanna wanna make me frown Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn Life anagaga Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn Life anagaga When l keep on hustling When l was struggling Nobody believe in me Nobody have faith in me But l just know say one day e go better I know say one day me l go make am Now l don dey make am every bone don dey bone See the people dem want to bring me down No matter how you try the people wanna bring you down Oh my papa you try dem won dey make you frown Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn Life anagaga Life anagaga Anagaga Onyemuru na turn by turn Life anagaga It's a brand new life that am living Brand new moto brand new everything Brand new money and a brand new house and a brand new girl oh Everything about man be a watabambam When I come everybody wanna rap a pam pam Dem dey call me Lil Wayne call me young money Cuz I dey for black buddy black buddy Anytime I look at my life I want to cry Anytime when I look up water dey comot from eye That's why anytime that I sing I just dey say chai Many people want make I die Carry the horse to stream to drink water You no go force am to drink water You can carry the horse to stream to drink water Dem want to give me gutter water Abu Ventures Everybody life anagaga Onyewuru na turn by turn I dey scratch dem like otapiapia I dey chuk dem like say na biabia like say na biabia Onyemuru na turn by turn oh oh Shoes he gat it gat it got it Shirt he gat it gat it got it Money I gat it gat it House I gat it gat it Anything you want oh I can transform ya oh House l gat it gat it Money l gat it gat it Clothes l gat it gat it Shoes l gat it gat it Anything you want anything l can give you oh oh call me M I ya let's go Way back then l was so razz Before anybody ever heard my vocals Before awards and the shows and promoters Man dey sleep by himself l mean no girls I remember wen guys couldn't toast Cuz to toast you need bread and the bread wasn't clothes And the clothes that we pose with to get noticed Was from Yaba bend down and so no chicks But ask about me now Google M I I gat so many shows they call me the event guy I fly so many times a year l should rent sky Keep it up for Mr Incredible lent guy Call M I Mr I don try I gat the doe baby wetin you wan buy And all my enemies now wetin dey wan try I dey glow like the sunshine and now House l gat it gat it Money l gat it gat it Clothes l gat l gat it Cars l gat it gat it Anything you want baby girl l can give you Cuz l gat it gat it Yes I gat it gat it House I gat it gat it Shoes I gat it gat it Egberi Popsi Money I gat it gat it Anything you want say Anything you want baby girl I can give you o Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn Life anagaga Life anagaga Life anagaga I dey strike dem like otapiapia oooo Apunaka ooo Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn Soldier go soldier come Soldier go soldier come Life anagaga Life anagaga Onyemuru na turn by turn
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life Anagaga Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2481523/Mi/Life+Anagaga>.
Discuss the Life Anagaga Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In