Its About That Time
2baba, Timaya
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
It's about that time We start to do things right Chinekeme Start to be living like straight up people Stop stop pretending Stop living fake lives Stop living for other people Men you got to speak the truth whenever men Start doing your thing Whenever you know Start facing yourself Everybody got their life to live right now Remove the spec from your eye Before you remove the spec from the other man's eye It's about that time Everybody body got to open your eyes Chai If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind I got to speak the truth eh everybody say It's about that time Everybody got to open your eyes eh eyes eh If loving is blind Truly and really I know that loving is blind everybody say If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind Everybody say Dem see me as VIP Na based on who I be eh Goodluck Jonathan na my friend too eh Na based on who I be eh chai Anywhere when I go Na so some people wanna be my friend eh eh Encomium wanna write about me City people everybody wanna write about me eh chai Na based on who you be eh Na him the people dem go treat you eh Anything you do for this life eh My brother man just try to dey relevant eh chai Everybody got a conscience eh Oh we know say we dey pretend eh Anything wey we do for this life Make you know say Jehovah dey for there as witness eh Chai chai chai It's about that time Everybody body got to open your eyes Chai If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind Everybody say It's about that time Everybody got to open your eye eye eye eyes eh If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind Everybody say Even in a relationship between a man and a woman Dem go just dey deceive themselves Dem say dem love one another o chai The other one are get another baby eh The other one are get another bobo oh The other one are get another girlie Wey go make am just dey happy She get another of her type Am talking from experience eh Oh we are living in pretense eh If you think say I dey lie my brother man Abeg make your search your conscience eh We all just acting there there Jehovah in heaven is directing My brother man na step by step Make you play your role make I play my role well I say it's about that time Everybody body got to open your eyes If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no go fit make up your mind I got to speak the truth eh everybody say It's about that time Everybody body got to open your eye eye eyes If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind Everybody say See this type of something happens everywhere All of us know this But some of us just don't want to care We don't want to face reality Cause the truth is bitter sometimes my brother We start to fake it fake it fake your life Fake life go start to scatter my brother We just looking as the people pretending day by day Nobody want to say the truth but this I must say Na me and Timaya we look the people like disciples of Jesus Some of them are Peter some of them like Judas Some of them are doubting Thomas Some of them are act like Elijah Some of them want fact sometime It's about that time Everybody body got to open your eye eye eyes If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you say you no fit make up your mind I got to speak the truth eh everybody say It's about that time Everybody got to open your eye eye eyes If loving is blind Truly and really I know that loving is blind If e no dey blind How come you no see wetin dey happen for behind If e no dey blind How come you go say you no fit make up your mind Everybody say See the answer It's about that time we start to live in reality Looking looking looking looking Okay now you no understand Judas We don talk am before we dey talk am again Everybody looking at me like a Judas This world is a stage We all are just acting With players naa with acting crew you know It's about that time On the next level Unto the matter naa you no understand it's about that time yeah yeah Thank you very much thank you very much E don reach that time E don reach that time time time It's about that time Open up your eyes man It's about that time It's about that time
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Its About That Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2481526/2baba/Its+About+That+Time>.
Discuss the Its About That Time Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In