Happy Happy [Album]
Timaya, Dem Mama Soljas
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh oh oh Phyno Eh eh eh Happy happy yeah yeah yeah Oh oh oh oh uh Happy happy oh When I'm happy happy yeah yeah yeah Oplikota plikota plikota warm water Plikota plikota eh Oplikota plikota plikota warm water eh See for the love I have for you Anytime I see you happy happy oh When I'm happy happy yeah eh Girl na you wey dey make me dey mental Anytime time I see you I'm happy happy eh My baby happy happy oh oh oh This love is so true Girl I'll do anything for you Na you dey make me up To dey happy happy oh oh oh Girl I wanna be the one that make you wanna smile Girl I wanna be the one that make you wanna high Baby take me to your heart oh let's not fall apart Let's walk down the aisle girl I love you till I die Anytime I see you my body dey do yori yori Hain anytime when I dey with you E be like say dem play ogbono feli feli Baby take me to your heart oh Let's not fall apart This love no go die and I'll love you till I die For the love I have for you Anytime I see you happy happy oh My baby happy happy eh eh eh Girl na you wey dey make me dey mental Anytime I see you I'm happy happy oh My baby happy happy oh oh oh Baby girl na you wey go dey chop my money Na you wey children every time go dey call their mummy Make me do you eye banner wan go anywhere Oh oh oh baby and you na be the girl Everywhere wey you dey I go dey there Far or near never anywhere No matter anywhere you dey there Girl I swear to dey there there See na you be the person wey dey make me whole Anytime wey I no see you E be like say my life dey low anse anse Ose ose o inna top of this o Pasusu zurkuma oh I say inna top of the yonkele oh oh Baby, girl na you wey dey make my life dey sweeter If I no dey with you it be like say I drink Alomo bitters Say say oh oh inna ontop of the yo Pasusu zarokumo oh I say Inna top of the yonkule oh oh For the love I have for you Anytime I see you happy happy eh My baby happy happy oh oh oh Girl na you wey dey make mental Anytime I see you I'm happy happy oh My baby happy happy oh oh oh I don't care if them say you mumu Baby I don't care If you don friend my friend before Na you wey I want eh Na you complete my life eh You make me happy happy oh oh I'm happy happy oh oh oh When I no get money Baby girl you go dey stand by me I'd be there you go dey pray for me You want me to get money eh ah When I never get money oh You go dey dance for me I'm happy happy yo I'm happy happy yo oh oh With you in my life My baby I'm blessed Everyday for my life it's true I swear I'll be there I don't need to get money oh I don't need anything oh I'm happy happy oh oh Happy eh eh eh You dey by me Even the raining season dey by me When things go bad You still soji I say happy happy oh oh Happy oh Everybody kirikota kirikota bam Kirikota wankota krikota bam bam bam Okirikota kirikota bam Wankota wankota krikota bam bam bam When I no get money Baby na you go dey stand by me I'm happy happy oh oh oh I am H A P P Y P P P P Y I am H A P P Y P P P P Y I am H A P P Y P P P P Happy happy oh oh oh oh Oh oh oh oh oh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: MATTHEW SHAFER, J.T HARDING, SHANE MCNALLY, CHRIS TOMKINS
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Happy Happy [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2481646/Timaya/Happy+Happy+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Happy Happy [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In