One Day

Eldee

0 fans

Eldee

Lanre Dabiri (born May 23, 1977), better known by his stage name Eldee, stylized as eLDee, is a retired Nigerian-American rapper, singer, and record producer based in the United States.He is a member of the band Trybesmen, which was started in 1998 with rappers KB and Freestyle. He has made five solo albums. In 2019, he said he does not regret quitting music as the path his career was going would not make him have time for his family. On 1 October 2016, Netng longlisted him on its list of 56 greatest Nigerian entertainers of all time, for his contribution towards the music industry, and for founding the first official Nigeria airplay chart, known as Playdata, for monitoring music consumption on radio. more »


4:40
141 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I have a dream that one day
The children of this great nation
Will look forward to a much brighter future
One day we can fully utilize the resources of this great nation
To its full potential
I have a dream

One day one day
E go better for Naija
Money go circulate light go dey
One day one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey I for like make e be today

It's still the same guys
Still the same lies
Still the same breed
Still the same greed
Still the same promise
Ten years in office
Make no change
Except for their pockets
They really don't care
And we don't either
We'd rather just chill
Watch them deceive us
Trust in God that's what they teach us
To idolize leaders ballers preachers
And don't ask questions or else they'll kill
Watch them loot they rob they steal
All the resources under our nose
Cant blame em its the position we chose
We stay subdued modern day slaves
Living like shit in these modern day caves
We must say no that's the solution
New day new way due revolution

One day one day
E go better for Naija
Money go circulate light go dey
One day one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey I for like make e be today

Its been about 50yrs of this struggle
Its been a long time we've been on this hustle
Its almost as if say we no wan grow
People dey lead us just to get dough
Cos if light no dey generator must sell
And if you get gen you must buy fuel
And to buy fuel no be small matter
Without borehole you no fit get clean water
So poor man suppose to do business
How small child suppose to fight sickness
If for hospital drugs no dey
And if you get wound you must first pay
Now our education don dey fall short
All skilled workers just wan comot
This kind system e no sustainable
It is not sustainable

One day one day
E go better for naija
money go circulate light go dey
One day one day
We no go need to ja comot naija
Omo e don tey I for like make e be today

Eh me I go yarn I go still dey speak my mind
For all the basic amenities my people dey find
Our children dey die our wives dey cry
And it's all due to the corruption
We must say no no to all bad politicians
No no to bad government officials
No no to all man wey suppose dey work we dey thief money
Healthcare is so bad mortality rate is too high
Mortality rate is too high
Good road e no dey for road my people too pae
For road my people dey too die
Clean water to drink good house to sleep
Electricity and security
My brother all these things na basic amenity
Na basic amenity

One day one day
E go better for Naija
Money go circulate light go dey
One day one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey I for like make e be today

One day one day
E go better for Naija
Money go circulate light go dey
One day one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey I for like make e be today

E go better
For Naija

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2496829/Eldee/One+Day>.

    Missing lyrics by Eldee?

    Know any other songs by Eldee? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    One Day

    179.3K
    1,179     21

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the lyric "I told you__"
    A long ago
    B I got what's waiting for them
    C go to school
    D come there

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eldee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    One Day

    »