Champion
Eldee
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Eldee the don Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men oo so fun wan hey oh Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men jen fi ye wan It goes one for the rhyme and two for the show Three tuale as I collect my doe Eh I follow say make una shake body Anytime I come around una go wan judi Omase Trybesmen no dey sing again E dey pain me o emi gan I dey feel the pain Mo de ti sun lo si yankee yes oh Mi o fa gburu pepper still rest o Wan ni mo salo si greener pastures Eni to lenu ko ma so ohun to fe so Mo tun ti de emi de logaa wan Eyin temi e bami ko e ba mi ko say Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men oo so fun wan hey oh Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men jen fi ye wan Ga ni anan zan fara da waka In mun basu wuri sai su bata Shi yaka sa muka dawo da sauti Eldee wan da bai so ubanshi Mutani'n mu ku taka rawa Daga Bauchi da Jos zuwa Kaduna Da Abuja da Kano har da Kebbi Yaushe za mu tashi biyar da rabi Ni ne oga pata pata Shugaba'n kasa kasa Ni ne oga pata pata Shugaba'n kasa kasa Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men oo so fun wan hey oh Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men jen fi ye wan hey oh If you're feelin me now then get up on the floor And let me take control shake something All up inna the yard you can't disregard Now grab a hold of your partner move something Thunder clap thunder clap Thunder clap thunder clap Whine ya waist whine ya waist Whine ya waist whine ya waist Signal the plane signal the plane Signal the plane signal the plane Scooby doo scooby doo Scooby doo Old school now Open close open close Open close open close Galala eh galala eh Galala eh bend down low Galala eh galala eh Galala eh galala eh Swo swo swo swo Ebami ko say Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men oo so fun wan hey oh Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men jen fi ye wan hey oh Omu bu Obi number one ngwa Omu bu Obi number one ngwa Enweron onye di kam mba Enweron onye di kam mba Omu bu Obi number one gini Omu bu Obi number one ngwa Enweron onye di kam mba Enweron onye di kam mba Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition hey oh Emi le n le men oo so fun wan Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men jen fi ye wan hey oh Murder dem murder dem Anytime diggi come he come murder dem Murder dem murder dem Anytime diggi come he come murder dem Clap una hands now me say clap una hands Eldee Number 1 I be the champion none of dem Dem fit to pose any competition Emi le n le men oo so fun wan Hey oh Hey oh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Champion Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2496833/Eldee/Champion>.
Discuss the Champion Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In