Godwin [Album]
Korede Bello
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Mavin Eh eh Eh eh Korede bello Don jazzy again oh Omo lope Mega superstar oh O daa na I don get alert Godwin And I don pay my rent God win Them been wan fall my hand but God win Them been wan kill my Joy but God win I say anything them do na God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o I don change my name to God win And omo I don buy motor God win Them say my market no go sell but God win And them been say I no go blow but God win them my broda Make them try their luck my God go win oh My God win oh My Lord win oh Anything them do na God go win oh God win oh God win oh As you don pass exam na God win And dem been say you no go pass but God win You wake up see today lasun na God win Robbers dey rob dem no see you broda God win Dem no see you my sister na God win oh na God win oh na God win oh Anything them do na God win ona God win ona God win o As na your wedding day na God win And e don tey wey you dey find but God win So we go pop champagne today God win We go dance dance dance cause God win over o Elelele Anything you win na God win And if you win election my broda God win Like if you win contract my friend God win And if you check the countdown my broda na God win And if your market selelele na God win oh na God win oh na God win oh Anything them do na God win oh na God win oh na God win oh Why you no go dance na God win oh na God win oh na God win oh na God win o Anything them do na God win oh na God win oh na God win oh God win oh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: KOREDE KAREEM BELLO, MICHAEL AJEREH COLLINS
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Godwin [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2501988/Korede+Bello/Godwin+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Godwin [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In