Mungo Park [Album]

Korede Bello

0 fans

Korede Bello

Korede Bello (born 29 February 1996) is a Nigerian singer and songwriter. He signed a record deal with Mavin Records in 2014. Bello is best known for his hit single "Godwin", a semi-gospel and pop song which became a national anthem and topped many music charts across Nigeria. more »


2:53
46 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Korede Bello o eh eh aah
Oga Don Jazzy tuale
When you go marry
Sheybi you get the money
Kilode why you dey dulling

Yesterday orobo
Today na lekpa oh
Shey na omo dudu
Abi omo pupa oh eh

No kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find
Like you wan discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

You dey craze
Mmm
Come here
Hei hei if I catch you
Mungo abi
Hei hei Mungo

Auntie Patricia
Pati Patricia
Men have been knocking
And menopause is knocking

Kok kok who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you you say
All men are the same

But if all men the same
Toh pick one already
E don dey look like you wan
Discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le  you better stop
You no fit discover Mungo Park

You dey craze
Mmm
Come here
Hei hei if I catch you
Mungo abi
Eh  Mungo

Oga poke noser kaii
I pass my neighbor walahi
I buy my motto I say
E fit me a lot oh

Assalamualaikum  laikum
Mualaikum salam  lam
Aboki da hustle
You dey find juju for bottle haba kai

If you say na juju
Then go do your own
No dey poke nose like you wan
Discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: KOREDE KAREEM BELLO, MICHAEL AJEREH COLLINS

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mungo Park [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mungo Park [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2501997/Korede+Bello/Mungo+Park+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Korede Bello?

    Know any other songs by Korede Bello? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mungo Park [Album]

    18.3M
    82,733     6,219

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A Rick Davies
    B John Helliwell
    C Roger Hodgson
    D Roger Hodgson & Rick Davies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Korede Bello tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!