We Plenti [Album]

Cobhams Asuquo, Simi

0 fans

Cobhams Asuquo


4:18

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmm hmm hmm hmm

You don hustle tire
You no dey take holiday
You write application
You go for audition
But still e be like say e no dey pay

They don laugh you tire
Some say shey na till you mate get aeroplane
Before you go make am
You beg God to make am
But see everybody get hin  lane

So my brother hustle
So my sister work
No condition lasts forever
Your own turn dey come

So my brother hustle
So my sister work o
Beans no dey cook forever
Your own beans go done

If you see person wey make own rejoice with them
If you they ask you whats you own take no offense

See this life na turn by turn o
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there
Oh oh oh oh oh oo

One day e go better
One day one day
Some day make we bend down
When they tell you money no be everything
You dey vex you dey para
You say me sef I wan get am oh oh

So my brother hustle
Kara moshe ooo
No condition lasts forever
Your own turn dey come oh oh oh oh

So make you hustle hustle hustle
Make you worki oo
Beans no dey cook forever
Your beans go don your beans go done

If you see person wey make own
Rejoice with them
If you they ask you what’s you own
Take no offense

See this life na turn by turn
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there we plenti

Show me person wey work hard o
From night till dawn from night till dawn
Na the person wey go chop o
If you no give up

See this life na turn by turn oo
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there

So my brother hustle
O my sister work
Owu no dey last forever
Your own time go come

So oo my brother hustle jare
So my sister work
Beans no dey cook forever
Your own beans go done
Cook forever oo  oooooo

If you see person wey make own
Rejoice with them
And if you they ask you what’s you own
Take no offense forgive and forget oh

See this life na turn by turn
Your time dey come
Tori because no be only you kill Jesus by yourself
We plenti for there

Show me person wey dey work hard o
From night till dawn
Na the person wey go chop o
if you no give up

See this life na turn by turn
Your time dey come uuh uh uh
Because no be only you kill Jesus uuh uh uh
We plenti for there

We plenti for the matter
We plenti for there
No let your hope scatter
Oooh oh we plenti for there

Aaah ahh ah aah
Ohhh oh oh oh
Aaah ah ah ah ah

No be only you kill Jesus
We plenti for there

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Cobhams Asuquo

Lyrics © HAITIAN MUSIC INDUSTRY, CTSO MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the We Plenti [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "We Plenti [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2502107/Cobhams+Asuquo/We+Plenti+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Cobhams Asuquo?

    Know any other songs by Cobhams Asuquo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rock and roll musician Del Shannon was the stage name of?
    A Patrick Clapp
    B Del Unser
    C Charles Westover
    D Reginald Dwight

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cobhams Asuquo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!