Blessings [Album]
Mayorkun, Phyno, Chigul
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
What is a blessing A blessing is a woman who owns a restaurant In the Ndikoka local government of Anambra state Who is highly favored by God And works very hard sometimes a blessing unto others Be a blessing But the question is Are you a blessing or are you a complete unadulterated waste Iyo iyo ah iyo Iyo iyo ah iyo Iyo iyo ah iyo Iyo iyo ah iyo My sister look at me o Blessing dey follow me o Anywhere I go o blessing dey follow me o E dey do me like film o Blessing dey follow me o Eyokokoko ko blessing dey follow me o Anything I touch akanchawa chawa akanchawa chawa Enemies if dem like may Make dem sawa sawa make dem sawa sawa The God wey I serve o too much power power Too much power power He put me on top the highest tower tower Highest tower tower My brother can't you see say blessing dey follow me o Eyokokoko ko blessing dey follow me o Blessing dey follow me o Eyokokoko ko blessing dey follow me o If no be for God tell me where I for dey o Sinte lomoma simobulu jebe ooo I have seen so much in life oooo l can't even complain ooo But still you bless me bless me Never leave me for shame ooo Emana if say man be God tell me wetin l for do dem for don gbalagam Umu uwa ka gi kpa ta Anum ema na a ema na kpala kum Aku kana chu and kpata kum Abulumonu eriwe kum Olise bine enugwe agozi kwum Nwa le le le everything you like am na so e go dey l say my work e go payyy My sister look at me ooo blessing dey follow me oooo Anywhere l go blessing dey follow me oooo E dey do me like film oo blessing dey follow me ooo Eyokokoko ko ko blessing dey follow me oooo Anything l touch akanchawa chawa akanchawa chawa Enemies if dem like may Make dem sawa sawa make dem sawa sawa The God wey l serve oo too Serious power power too much power power E put me on top the highest tower tower highest tower My brother can't you see say Blessing dey follow me ooo shine your eyes Eyokokoko ko blessing dey follow me oooo Elekun see blessing dey follow me ooo Iye wale blessing dey follow me oo iye Arabaribiti eh en aribirabata Atere kari aye kari aye gbo gbo kpate eh Since l be counting my blessing 1 2 3 My life don dey easy like a b d eh Everywhere l go blessing follow me eh Things dey work out for me am not burning candle Kuta tor mor le kosi le ooo oti do ko li re My brother can't you see say blessing dey follow me ooo Eyokokoko ko blessing dey follow me ooo E dey do me like film ooo blessing dey follow me ooo Eyokokoko ko blessing dey follow me ooo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: CHIBUZOR NELSON AZUBUIKE, COLLINS MICHAEL AJEREH, OLAMIDE GBENGA ADEDEJI, OLUSOLA EMMANUEL OGUNDARE
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Blessings [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2511193/Mayorkun/Blessings+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Blessings [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In