Ur Eyes
May D, Davido
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
When I look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin As I dey see you everyday pass my way So any things that I wanna say Many many things so many things So many boys dem are dey your case today Girl make you know say me no play Gobe gobe gobe yeba Come be my lady Baby come be my lady Come be my lady Come be my lady Baby come be my lady When I look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin I just want to marry and I just want to carry you Baby I'm loving that attitude Spending late night in Malibu yeah Wetin o girl no debating Don't those people hatering honey for us to be I will leave you lonely Even if I'm high on poli May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo Girl I can go far and wide Commit suicide girl Bo jo n ro bo jo n ro Bo run ran bo run ran When I look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin You know say me no lie say me be champion When I sing them are pay me in a million You know say me no lie say me be champion Very soon it's gonna turn into a billion You know say me I get a lot of millions Who God has bless no man can curse Go down go down show up your stuffs I'll be waiting waiting your love Come be my lady Baby come be my lady Come be my lady Come be my lady Baby come be my lady When I look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see As i dey look into your eyes I no know wetin I dey see wetin I dey see baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Fliptyce on the beats Mr May D it's Davido yeah Baby you got to love it so fly
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ur Eyes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2522423/Davido/Ur+Eyes>.
Discuss the Ur Eyes Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In