Daily Basis
Reminisce
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I'm making money on a daily basis Making money on a daily basis I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I'm making money on a daily basis Making money on a daily basis If I no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town well well If i no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town well Ibile, them dey use dey play before but shit change Dem underrate me wella but these days When dem see me for street na to we kale Oya baba oo ibile no fit fade Gba gbabe na true joor kole sele Everything to ro nisin lo'le tele By His grace i say na forward ever I dy run i dy go dey say i too clever Won ti gba pe emi Loga i be master O ti pe gan lati odo cabassa I be giving dem giving dem baca Sebi lion l'awon eyan Mufasa I dn dy chop but mi o ti yo The blessings I receive ko ti to I am very determined like papillo Very very bigger than tobambico I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I am making money on a daily basis Making money on a daily basis I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I am making money on a daily basis Making money on a daily basis If i no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town we well If i no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town well well Allow me take you back to old school We dey trek go studio with no shoes Garri abo kan with pure water half bag Juzt to fill our stomach to do one track Fuel no dy jen wo session one track Toothbrush ati toothpaste wan nu back pack Black T-shirt but same jeans and same shoes Just in case your session enter night cruise All man don suffer all man don see No man fit change wetin you want be Just dey give them dey give dem no fear When dey tire dey hear dey go begin hear I dn dy chop but mi o ti yo The blessings I receive ko ti to I am very determined like papillo Very very bigger than tobambico I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I am making money on a daily basis Making money on a daily basis I no get time to waste around My life is sweet no be small oo I am making money on a daily basis Making money on a daily basis If i no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town we well If i no get mouth na tele tele Now i don get plenty pepper I must to shake town well well Must to shake town well well
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Daily Basis Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2522640/Reminisce/Daily+Basis>.
Discuss the Daily Basis Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In