On Point
Dammy Krane
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
This one for the ladies o Yo I yo otutu Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Omo to ni body to wa on point Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Oya link up girl o Iink up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up Am calling your phone oya pick up Oya link up girl o link up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up E be you I dey talk pick up oh na Girl your love is on point Omo na your love I dey confide in Cos your girl your swag is on point See your designer you combine Sherikoko my desire sawasawa iss iss Shakiti bobo make you fire Make you show dem say Na you wey dey scatter my head oo My baby oo Na you wey dey scatter my head oo Baby oo ahh Na you wey dey scatter my head oo Baby oo Na you wey dey scatter my head oo My baby oo Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Omo to ni body to wa on point o Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Oya link up girl o link up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up Am calling your phone oya pick up Oya link up girl o link up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up E be you I dey talk pick up oh na Africa mama We go go see your mama o eh Oh mama take me go see your mama o eh Beautiful mama take me go see your mama o eh Oh mama take me go see your mama o eh Na you wey dey scatter my head oo My baby oo Na you wey dey scatter my head oo Baby oo ahh Na you wey dey scatter my head oo Baby oo Na you wey dey scatter my head oo My baby oo Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Omo to ni body to wa on point o Everything is on point Omo yen wa on point Omo ton gbele okan yi Oya link up girl o link up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up Am calling your phone pick up Oya link up girl o link up I know say you want to pick up Oya link up girl o link up E be you I dey talk pick up oh na Danny Krane for the ladies Sweet sweet ladies This one for the ladies oo Omo tete rente omo tetell mummy and daddy Oh my God Kenny wonder gbetiti Otutu ogbona Tani poro lapo Lapo lapo lapo Aye jaye ju Aye jaye ju Aye ge oh my God
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"On Point Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2547536/Dammy+Krane/On+Point>.
Discuss the On Point Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In