Pele [Album]

Dotman

0 fans

Dotman

Olatunji Oladotun Alade (born in c. 1993 in Ogun State, Nigeria), popularly known as Dotman, is a Nigerian singer, rapper, performer and the CEO of 808 Recordz. He is most famous for his hit singles "Akube", "My Woman", "Afro Girl" and "Omoge". more »


2:54
41 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Uuh baby I love this song
Maybe I dey think too much
Maybe I don't need to rush
Oh no
Maybe if I tepa mo
Me sef go still gbajumo
Oh yeh
Those where the thoughts my brother when nothing dey when money no dey
Those where the thoughts yeh
Ah ewó aiye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days
All those days wey I wan borrow 1k but person no dey
Oju eni ma la a ri iyonu
Omo ase omo shey ka so fun
Omo ologo pele ehehn mhmm mhmm
Pele o

Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
The money loud gan ishe ti dahun gan
Mo ti terrorize wan enemies abound gan
Ki la shey te hate wa te fi underate wa
Olorun elevate wa igboro appreciate wa
Me no dey hate o
Me no go wait o
Ewo omo ologo higher we dey go so
Comot for road no go cause go slow
See me as I dey so mo ti catapult lo
Mo ni enu ti awon aye fin shey amin
Ton fun so pe mo sabi o
Ki won ma fi enu fi patan mi laida
Amin ah

Maybe I dey think too much
Maybe I don't need to rush
Oh no
Maybe if I tepa mo
Me sef go still gbajumo
Oh yeh
Those where the thoughts my brother when nothing dey when money no dey
Those where the thoughts yeh
Ah ewo aiye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days
All those days wey I wan borrow 1k but person no dey
Oju eni ma la a ri iyonu
Omo ase omo shey ka so fun
Omo ologo pele ehehn mhmmhmm ohoh
Pele o

Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olatunji Oladotun Alade

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pele [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pele [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2547675/Dotman/Pele+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Dotman?

    Know any other songs by Dotman? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pele [Album]

    14,093
    184     5

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was getting kinda used to being someone you loved..."
    A Anne-Marie – Birthday
    B Dua Lipa – Don't Start Now
    C Olly Murs – Moves
    D Lewis Capaldi - Someone You Loved

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dotman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!