Happy Yourself

Chuvano

0 fans

Chuvano


2:53
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Please don’t be angry with me 
Please don’t hate me 
I’m good
I can’t hurt anyone 
I just wanto be happy 
I just wanto be free to do whatever I like 

Please don’t be angry with me 
Please don’t try to hurt me 
Please just be good to me 
(They Call me Chuvano)

Ok lemme give you my special number 
Sometimes e go go up
Sometimes e go come down 
(E must go up)

No matter the matter 
Guarantee Dey we go shut down 
(Shut down joor)

Kata kata, yawa yawa 
Suppose no define your life, No
What doesn’t kill a man 
Only make am stronger 
Take sometime to cruise 
(Abeg)
Take some time to jolly 
(Jowo oh)
Take some time to pamper 
Take some to happy 
And happy yourself 
Ye!
I can’t kill my self oh 
So I happy myself

I can’t kill my self oh 
So I happy myself 

Dem no gree connect oh 
So I connect myself 
(God connect the boy oh)

As Dem no gree support oh 
So I support myself 
(Grey Grey Grey)

Grace is big enough 
Grace is big enough 
Oh my grace is big enough 
(Uh ye)

You know say your grace is big enough 
(Omo lope)

Dem been try push me comot 
(Omo lope)

But my grace is big enough 
(Omo logo oh)
(Ye ye yeah...)

Oh my lord I’m grateful oh 
You comot my head from trouble oh 
For my life I’m thankful oh 
(Yo yo yo yo)

Oh my lord I’m grateful oh 
You comot my head from trouble oh 
For my life I’m thankful oh 
(Idibi dabi de de)

Take some time to cruise 
(Take some time cruise)
Take some time to be grateful 
(Just be grateful yoo)
Take some time to happy 
And happy yourself 


Ye!
I can’t kill my self oh 
So I happy myself 
(Brother no go kill yourself oh)

I can’t kill my self oh 
So I happy myself 
(Take some time to pamper yourself oh)

Dem no gree connect oh 
So I connect myself 
(Take some time to jolly yourself oh)

As Dem no gree support oh 
So I support myself 
(Give God all the glory)
(Happy myself oh)

Ye!
I can’t kill my self oh 
(Happy myself oh)
(Palava no Dey finish)

So I happy myself 
(Happy myself oh)

I can’t kill my self oh 
So I happy myself 
(Brother Happy myself oh)

Dem no gree connect oh 
So I connect myself 

As Dem no gree support oh 
So I support myself 
(GY Dey mix oh)

Grace is big enough 
Grace is big enough
Brother happy yourself oh..... yo yo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: chukwuneku otuya valentino, Graham D

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Happy Yourself Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Happy Yourself Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3283391/Chuvano/Happy+Yourself>.

    Missing lyrics by Chuvano?

    Know any other songs by Chuvano? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Happy Yourself

    17
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, think twice, 'cause it's another day for you and me ____________".
    A playing dice
    B in paradise
    C go exercise
    D to sacrifice

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chuvano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!