Me & You

Venox

0 fans

Venox


3:28

 Struggling with Me & You? Become a better singer in 30 days with these videos!

If love is a crime girl I want to commit o
Cos I need you no dey do me corny (oh na na)
Baby come gimme love (baby no dey dull me)
I need you like I need water (your body Dey call me) oh na na naa na

Be my lady I no fit do you corny 
Na you get all my money 
O baby make we coloby 

She gat the body oh oh oh
She gat me shouting otito 
She make a bad man wan kolo
Oh baby su mummy jekajo 

Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)

Who talk say this kind baby no Dey love o
Say This kind baby too dey form o
Say this kind lady fit to killi person
Say this kind baby oga egbu mmadu

Na lie dem Dey lie o
Nwa men furu wee gbakaa 
Ife meem anokwamgi na aka
Nwaoma biko jigidem aka


She gat the body oh oh oh
She gat me shouting otito 
She make a bad man wan kolo
Oh baby su mummy jekajo 


Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)


Be my lady I no fit do you corny 
Na you get all my money 
O baby make we coloby 


Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)

 Struggling with Me & You? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Clyde Lawrence, Gracie Lawrence

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Me & You Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Me & You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3287499/Venox/Me+%26+You>.

    Missing lyrics by Venox?

    Know any other songs by Venox? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Me & You

    20
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who played the guitar solo in Michael Jackson's "Beat It"?
    A Jimi Hendrix
    B Angus Young
    C Eddie Van Halen
    D Keith Richards

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Venox tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!