Do Lai Dat
Kuami Eugene, Ric Hassani
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Oh no oh no Oh no kpe kpe ti Oh no Ashani and you call me Eugene Fine girl i wanna make you my girl Want no other cos you are divine girl Steady fly looking like an angel Susana imma put you in designer But anything you rock is final Forget about the Dolce and Gabbana Oh bebe but i dey call your number you no dey pick up See the way you dey run this matter abeg make you fear God Many things many things don happen wey o no go fit talk The love wey i get for you ma e be long to the treetop So bebe why you dey do lai dat Tell me why yu do lai dat o Why you dey do lai dat Why you wanna do lai dat Do me lai dat (Do lai dat) Why you wanna do lai dat Shey na because i love you And many men dey rush you wey make you dey do lai dat Yeah So my baby why you wanna long tin o Why you make it be like say i’m forcing you I hear you say you’re looking for the right guy Look at me don’t i look like the right guy It is about that brother Wey de make you no dey love me o girl We shall always shut down No dey make me feel sorry o No dulling no dulling girl Be boring be boring yeh I wan show you some loving So why wanna do me lai dat No dulling no dulling girl Be boring be boring I wan show you some loving So how you go dey do me lai dat So bebe why you dey do lai dat Tell me why you do lai dat o Why you dey do lai dat Why you wanna do lai dat Do me lai dat (do lai dat) Why you wanna do lai dat Shey na because i love you And many men dey rush you Wey make you dey do lai dat I dey call your number I dey call your number Pick up pick up Odor pick up pick up No dulling no dulling yeah Be boring be boring I wan show you some loving So why you dey do me lai dat So bebe why you dey do lai dat Tell me why you do lai dat o Why you dey do lai dat Why you wanna do lai dat Do me lai dat (Do lai dat) Why you wanna do lai dat Shey na bacause i love you And many men dey rush you Wey make you dey do lai dat
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Do Lai Dat Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3333349/Kuami+Eugene/Do+Lai+Dat>.
Discuss the Do Lai Dat Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In