Baby Oh
Ketchup, Davido
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
606 Music Skillar It's Davido Ketchup and the Chicks here Ketchup and the chicks I dey here JFEM na him do the beat Climb the chair and climb the table Everywhere the jam dey hit Quarter to Eight and you know it's getting late All the girl wey dey my table Hold your man it's getting late Baby Oh Baby Oh Where you dey go this night Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Baby Oh Baby Oh Can you go this night? Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Kini yen ma a gbon gbon Omo omo s'o mo mo? Sisi je k'alo lo Omo s'o mo mo? Ehhh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo s'o mo mo? Sisi je k'alo lo Omo omo s'o mo mo? Omo s'o mo mo? Ehhh As I move follow my lead University dem try But for the Street we use the OT Water carry me go if I lie Banky W capable for EME na him be head If you know say you capable Baby come give me the head Baby Oh Baby Oh Where you dey go this night Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Baby Oh Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh Baby Oh You must to follow me no delay For the street dey call me Baddest I got cash not only assets Baby girl just shake your assets Give me key I want to access Am not playing with you I don't wanna break your heart And I know I'll never leave you And I knew that from the start This remix is too ignitious Baby Oh Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Baby Oh Baby Oh Can you go this night? Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Kini yen ma a gbon gbon Omo omo s'o mo mo? omo je k'alo lo Omo s'o mo mo? Ehhh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo s'o mo mo? omo je k'alo lo Omo omo s'o mo mo? Omo s'o mo mo? Ehh Mini mini mani mo Girl just go down dey touch your toe Mini mini mani mo Girl just go down dey touch your toe Oya girl whine for the man them Whine for the man them Take all my money and whine for the man them Whine for the man them take take allmy money Chill 'round the table all the money wey we get Davido you know money dey and you know we runthe street If you know you be my Nigghar makeyou put iton Baby Oh Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh Baby Oh Follow me no delay Baby Oh Baby Oh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo s'o mo mo? Sisi je k'alo lo Omo s'o mo mo? Ehhh
Struggling with Baby Oh? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: DAVID ADEDEJI ADELEKE, ONYIDO NKEMJIKA
Lyrics © IMMENSUM MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Baby Oh Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3333539/Davido/Baby+Oh>.
Discuss the Baby Oh Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In