Aye

Yungl

0 fans

Yungl


3:06

 Struggling with Aye? Become a better singer in 30 days with these videos!

Yeah yeah yeah yeah
Woah woah woah woah ah
Predembayawanda say say say
Listen ah

Mi say one man food o
Is another man poison
One man olosho
Is another man princess o

See this life wey we dey so
Omo me I pray for anointing
See this life wey we dey so
You must believe in something

Cos if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something

I say if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Say na human nature thing

I say aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yaea yea

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yea

I don get friends wey turn family
I get family wey turn enemy
See Lord help me make I no envy
Me no want fake love or bad energy

Friends wey go talk dem hold you down
Same people spread your gist around town
Omo na this people we go fall your hand
Omo na this people we go pull you down yeah yeah yeah

You gotta believe in the higher power woi
You gotta believe say the love na the answer
Cos if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Vanity

I say if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Say everything na vanity

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yea yea

Say you gotta believe in the higher power
Say you gotta believe say the love na the answer

 Struggling with Aye? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Yung L Yung L

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Aye Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Aye Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3348878/Yungl/Aye>.

    Missing lyrics by Yungl?

    Know any other songs by Yungl? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can't see the landscape anymore, it's all painted ___ ___ ___
    A blue at sea
    B in her grief
    C at her feet
    D on the streets

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yungl tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Aye

    »
    • Kicks