Me Ke [Album]
Kizz Daniel, Omawumi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
I see you wondering dey look at me Like say I don dey craze aaa keh oh Omo forget I just dey do my own I no dey look face aaa keh oh Some people say she no dey reign again Same people go change their mouth again The funny thing be say my level now Is on another place aaa keh oh Now I'm stirring down the scrapper Looking down on all the haters Papa felicia I'm not your mate Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se eh e eh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se a aaa keh oh Tamgba ko se eh yea yea Tamgba ko se aaa keh oh eh yeye come on I hear you've been talking my matter You wey no love me no matter Never make me run faster than time Baba I dey loyal See I don started from the street But the street never control me Give dem all the hit but still never do me No mind me I'm sorry Mama never thought me How to be lazy Now I'm standing on my own Looking out for all this mofos Gba oh oh oh I'm not your mate mate mate mate eh eh eh Aaa keh oh Tamgba ko se aa keh oh Tamgba ko se eyin ota mi ooo aaa keh oh Tamgba ko se aaa keh oh Oh uh oh uh oh aaa keh oh Ani tamgba ko se eyin ota mi ooo aaa keh oh Basically speaking I'm the one to talk and miss But if I quiet too much you go say my tongue dey miss My only competition is myself I swear to God I love to love But if you shoot na me go stop yeye yeye You see bad man dey kill oh Everywhere I go dey put the music repeat oh No be lie no be high I'm doing good my brother Now I'm stirring down the crapper Looking down on all the haters Papa felicia I'm not your mate Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se eh e eh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se aaa keh oh Tamgba ko se a aaa keh oh Tamgba ko se eh yea yea Aaa keh oh come on Aaa keh oh Aaa keh oh Aaa keh oh Aaa keh oh eyin ota mi oooo Aaa keh oh Aaa keh oh Aaa keh oh Aaa keh oh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: GODWIN STEPHEN UFOT, OMAWUMI BOMA MEGBELE
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Me Ke [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3369668/Kizz+Daniel/Me+Ke+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Me Ke [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In