Hook [Album]
Kizz Daniel
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Mad oh Yo Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e (Hook) (Hook e hook) Oya now When we start to dey go Money no go finish on hin own All the guys dem dey call you dey bone Come don’t dull okay Two people collect money One person spend the money That one dey ask for money Where the money dey Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Anytime I see pesin I like Manager go run the package Pass the package to backstage Move the package, full kit I no dey like Ngozi Ngozi go stay for a month A day is enough for the wise If e wise e go come back again Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Awon bi 37 lo wani gate She’lo gbe gbedu won ni vado ti de Vado bi three abi vado bi eight Vado sha abi vado Bill Gate Okay come for the dough and I come for the mula Iyalaya baba werey ni corona Okay search for the gbedu Download the gbedu Pay for the gbedu Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Moti hook e hook (Hook e hook) Ani moti hook e hook (Hook e hook) Oh well as the real boy You know I say make I bless my fans you know Pill song I love you guys Thank you for your support
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hook [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3370473/Kizz+Daniel/Hook+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Hook [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In