Man On Fire [Remix]
Falz, Idahams
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Ta ta ta ta ta ta ta Hit Boi Idahams bad guys in the building Ah ah ah ah E yeah e see If you get too much dem go say you dey press o If you fine too much them go say u be gay o anh ai And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea If you get to much dem go say u do jazz o But you say talk is cheap you know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay bill my bills But you say talk is cheap o You know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay bill my bills o ai ai Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Uwo uwuo o o Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire iye iye bad guys in the building O make I know wetin concern you for inside Why your own you no dey mind Why your friends gather dey dey talk about somebody child And small time you go find what you talk say you dey find Sho’ mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi u see your life Don’t say my name unless say all na facts enh dont talk And no dey call me there’s nothing to talk about I told you what I charge When you go sort am out If we go talk for phone na to tell me you drop alert Why you no dey satisfy when it’s not your life Oga can you be more Christian than Jesus Christ I wonder o If you no gossip person matter will you die Abi iwo o ri b’awa Shey n shine nibi bayi you know why I drink water and mind my business o That be my skincare routine o Here comes the man on fire Yea yea yea yea yea yea Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire iye iye say Na so this life dey be When you dey hustle dem no dey see Na when u won flex dem go dey see Dem go dey start to dey jealousy Na so dem change am for my paddi Because e getting too much money But na them talk say youth lazy And their children dey oversea anhyi When you dey cruse that your ride o Dem go stop you for road o say o Anything for the boys anything for the boys Ye ye ye When dem see you club o As you come start to pop o Dem go start to harass o Chinekeme iye iye If you get too much dem go say you dey press o If you fine too much dem go say u be gay o anh anh And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea If you get to much dem go say u do jazz Anh anh Hit Boi Idahams o Grafton baby anh anh Macardi mix
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Man On Fire [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3388880/Falz/Man+On+Fire+%5BRemix%5D>.
Discuss the Man On Fire [Remix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In